You Need Good Laff (Page 3)

Date: 02-07-2012 9:11 am (11 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 2 [3]
- at 12-07-2012 12:11 AM (11 years ago)
Quote from: BournIdentity on 11-07-2012 01:45 PM
itimkokom boilu empty skull awkward wakawaka hegoat chopshit, you and your bonga fish papa emejuru ice fish, na etimkokom maggot brain wey dey una ynash una dey manage take reason.

more  Undecided boo
Posted: at 12-07-2012 12:11 AM (11 years ago) |
Reply
- at 12-07-2012 12:12 AM (11 years ago)
Quote from: BournIdentity on 11-07-2012 01:45 PM
itimkokom boilu empty skull awkward wakawaka hegoat chopshit, you and your bonga fish papa emejuru ice fish, na etimkokom maggot brain wey dey una ynash una dey manage take reason.

still  Undecided boo
Posted: at 12-07-2012 12:12 AM (11 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 12-07-2012 01:07 AM (11 years ago)
(m)
..........................Loading...........................
Posted: at 12-07-2012 01:07 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 12-07-2012 02:11 PM (11 years ago)
(m)
bornidentical moronic moron , you still dey load more madness ?
you don mad over dose already, and you are loading more , anyway good
for you , that one go make you creaze pass your ape father and your
ashowo maggot ass mama , including your whole family infart you don
become king of mad people , idiot load well well make you fool well well,
foolish fool.
  Grin i just dey waka dey laff dey go.
Posted: at 12-07-2012 02:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 12-07-2012 02:43 PM (11 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 12-07-2012 02:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 12-07-2012 05:56 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on 12-07-2012 02:11 PM
bornidentical moronic moron , you still dey load more madness ?
you don mad over dose already, and you are loading more , anyway good
for you , that one go make you creaze pass your ape father and your
ashowo maggot ass mama , including your whole family infart you don
become king of mad people , idiot load well well make you fool well well,
foolish fool.
  Grin i just dey waka dey laff dey go.


hahahaha lol, u no fit no bcos say na maggot sense wey u dey take reason throu ur ynash.

and dis 1 wey u hegoat dey talk and laugh with ur nose dey describe d family wey u com from,
na until u remember ur family wey people helep u locate ( c am here - bastard awkward wakawaka247 in action with his family
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html) ur madness go dey increase day by day.
Posted: at 12-07-2012 05:56 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 12-07-2012 06:12 PM (11 years ago)
(m)
as 4 d loading, na missile wey i dey load 2 fire all dose maggot wey don rotton ur brain, leave u make u dey reason with empty skull fowl brain.
dat is why all dis thing wey u don talk 4 here since wen dem born u carry u trowey 4 here, as yaba left no fit cure ur madness and wetin u go talk 4 d next few years b4 wakawaka247 hegoat go pack go meet ur other papa wey dey hellfire, go b nonsence.
Posted: at 12-07-2012 06:12 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 12-07-2012 06:31 PM (11 years ago)
(m)
incase u still wanna briz chuw, go bleech ur hair form Sisqo. make u use am pose tell people say, c skoll 4 my hegoat body, whereas na empty skull fowl maggot brain wey u get 4 dat imbadambowu malu baboon head.
Posted: at 12-07-2012 06:31 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 12-07-2012 06:33 PM (11 years ago)
(m)
I dey laugh u as u no get any other thing talk again.
chai! c maggot 4 dat ur komkom dey lock u put.
I no sry o, na laugh i dey laugh waka pass
Posted: at 12-07-2012 06:33 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 12-07-2012 07:08 PM (11 years ago)
(m)
Huh , you really loaded enough madness king of mad people,
bornidentical moronic moron,put your head for fire make e cool down
you talk too much, and you no fit laf and waka , na creaz you dey mad dey run dey go
moronic moron  Grin
Posted: at 12-07-2012 07:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ANELEEVEREST at 12-07-2012 07:17 PM (11 years ago)
(m)
RODF
Posted: at 12-07-2012 07:17 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BournIdentity at 12-07-2012 07:28 PM (11 years ago)
(m)
yesso na im, no mind nam me and other people don dey tell ram im RL , im think say na joke.

d mumu baboon no get anything talk again
Posted: at 12-07-2012 07:28 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wakawaka247 at 12-07-2012 07:49 PM (11 years ago)
(m)
bornidentical moronic moron,you wan to laff and waka dey go ?
you no know wetin you be or where you from,cos your mama na different animals
apes and dogs hammer ram born you , copy copy ,oya make you start to craze dey mad
dey run dey go mumu. Grin Grin Grin
Posted: at 12-07-2012 07:49 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Blessd9jaBeauty at 12-07-2012 08:27 PM (11 years ago)
(f)
lol! Cheesy
Posted: at 12-07-2012 08:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wakawaka247 at 14-07-2012 04:19 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: BournIdentity on 12-07-2012 01:07 AM
..........................Loading...........................


make sure you load brim stone come back this time  oooo
cos the first loading na wast you put your bomb for wrong place
bornidentical moronic moron open your eyes well well mumu
Posted: at 14-07-2012 04:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 15-07-2012 10:09 PM (11 years ago)
(m)
who dey mess up 4 hia  Roll Eyes  Huh?

Posted: at 15-07-2012 10:09 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  2. 70 Passengers Found Vomiting Bug During Flight From Mauritius To Frankfurt

  3. Nigeria Man Narrates How His Dad Impregnated His Ex-girlfriend And Took Her Out Of The Country

  4. I'm Open To Dating WOMEN - Khloe Kardashian Announces

  5. “Something Foul Is Going On” – Very Dark Man Reveals Update On Nickie Dabarbie’s Whereabouts

  6. Nasboi Opens Up On Why He Thought Sydney Talker Was A Yahoo Boy

  7. Arsenal v Bournemouth: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  8. Manchester City v Wolves: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers and Stats

  9. Sacked Eko Disco MD, Tinuade Sanda Dismissed Over Alleged Fabricated Credentials

  10. Ex-Lagos Gov. Babatunde Fashola Proudly Walks Daughter, Yewande, Down The Aisle In Style


THIS WEEK
  1. Stop Lagos-Calabar Highway Project - Obi Tells Tinubu As Demolition of Landmark Centre Begins

  2. "Stop Inciting Igbos Against Tinubu Govt" – Umahi Slams Peter Obi

  3. FRESH: Nollywood Lovers, IK Ogbonna & Ini Edo Reportedly Engaged

  4. MAY 1st; Peter Obi Celebrates Nigerian Workers, Sends Message

  5. Peter Obi Reacts To The Deaths Of 35 Nigerians In Horrific Kogi, Enugu Road Clashes

  6. “Wizkid Undergoing Mental Illness, No Longer Together With Jada – Isaac Fayose Reveals

  7. Watch As Lions Have S3x On Top Of Safari Truck Full Of People

  8. How A Nigerian Woman Loses Her Marketing Job For Failing to Meet N300m Monthly Target

  9. Lagos Gov Sanwo Olu Appoints Wasiu Ayinde's Daughter, Basirat As SSA To Gov On Tourism

  10. Kenya Gets First Female Air Force Commander, Major General Fatuma Gaiti Ahmed


TOP MEMBERS: