Re: COMPLAINT OF A RAPE VICTIM!

Date: 20-03-2009 5:34 pm (15 years ago) | Author: Gy Kits
[1] 2
- at 20-03-2009 05:34 PM (15 years ago)
(m)
Wetin dey happen 4 here?
Shey una wan act part 2 of d joke ni@ una


Posted: at 20-03-2009 05:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- degreatest2 at 20-03-2009 05:53 PM (15 years ago)
(m)
Gwhy, u get mind oh!
Posted: at 20-03-2009 05:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 05:57 PM (15 years ago)
(m)
No vex jare,
na reply i do wey d tin go post am as topic o!!!
I don dey suspect say al ds KOLO pple wey enta ds forum recently don dey mak d tin malfunction sef

Posted: at 20-03-2009 05:57 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-03-2009 06:02 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 05:34 PM
Wetin dey happen 4 here?
Shey una wan act part 2 of d joke ni@ una
ahaa haa... part 2... G, na wa for you ooooo....
Posted: at 20-03-2009 06:02 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- stripod102 at 20-03-2009 06:03 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 05:57 PM
No vex jare,
na reply i do wey d tin go post am as topic o!!!
I don dey suspect say al ds KOLO pple wey enta ds forum recently don dey mak d tin malfunction sef

OLODO LIKE U... Grin
Posted: at 20-03-2009 06:03 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- degreatest2 at 20-03-2009 06:04 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 05:57 PM
No vex jare,
na reply i do wey d tin go post am as topic o!!!
I don dey suspect say al ds KOLO pple wey enta ds forum recently don dey mak d tin malfunction sef
ok na! no problem, go and sin no more! but u wil pay some fine sha! u know wetin u go bring na!
Posted: at 20-03-2009 06:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 20-03-2009 06:05 PM (15 years ago)
(m)
WHAT A LAZY DUM GUY I HAV SEEN.....GWHY...LOOK AT D POST ..EMPTY..AND DAT MUMU..KRIS SUPPORTED D GOAT...

BLIND MAN LEAD BLIND MAN...U KNW D REST......GWHY...
Posted: at 20-03-2009 06:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-03-2009 06:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:04 PM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 05:57 PM
No vex jare,
na reply i do wey d tin go post am as topic o!!!
I don dey suspect say al ds KOLO pple wey enta ds forum recently don dey mak d tin malfunction sef
ok na! no problem, go and sin no more! but u wil pay some fine sha! u know wetin u go bring na!
be ni... G, the oracle don talk, better comply....
Posted: at 20-03-2009 06:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 20-03-2009 06:08 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 20-03-2009 06:07 PM
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:04 PM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 05:57 PM
No vex jare,
na reply i do wey d tin go post am as topic o!!!
I don dey suspect say al ds KOLO pple wey enta ds forum recently don dey mak d tin malfunction sef
ok na! no problem, go and sin no more! but u wil pay some fine sha! u know wetin u go bring na!
be ni... G, the oracle don talk, better comply....
Gwhy, the oracle dey wait oh! make u bring the "tins"
Posted: at 20-03-2009 06:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 06:10 PM (15 years ago)
(m)
No wahala,
i go appease d gods na wit d KOBOKO of al d new kolos wey dey dis forum@ kris n dgreat.

Posted: at 20-03-2009 06:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 20-03-2009 06:12 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 06:10 PM
No wahala,
i go appease d gods na wit d KOBOKO of al d new kolos wey dey dis forum@ kris n dgreat.
wrong answer! ask emma e go tel u wetin u go forward to the oracle!!!!!!
Posted: at 20-03-2009 06:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 20-03-2009 06:17 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:12 PM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 06:10 PM
No wahala,
i go appease d gods na wit d KOBOKO of al d new kolos wey dey dis forum@ kris n dgreat.
wrong answer! ask emma e go tel u wetin u go forward to the oracle!!!!!!

e no fit pass decayed horse shit.....mumu oracle wan collect bribe.....na pple like una dey spoil this country....well sah..na una sabi...me fit comot this 9ja any time i wish...so if u no wan change for the better...then change for worse...idiotic and sensellss oracle.Anamu ...ewu. like u. Hisssssss
Posted: at 20-03-2009 06:17 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 06:20 PM (15 years ago)
(m)
Ok,
wat abt Ata irè,orogbo,èyin awo,ori okètè,iru adiè,imu alangba,eyin adie,ori omo o ni le,imu òbo.
@ dgreat

Posted: at 20-03-2009 06:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 20-03-2009 06:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 06:17 PM
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:12 PM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 06:10 PM
No wahala,
i go appease d gods na wit d KOBOKO of al d new kolos wey dey dis forum@ kris n dgreat.
wrong answer! ask emma e go tel u wetin u go forward to the oracle!!!!!!

e no fit pass decayed horse shit.....mumu oracle wan collect bribe.....na pple like una dey spoil this country....well sah..na una sabi...me fit comot this 9ja any time i wish...so if u no wan change for the better...then change for worse...idiotic and sensellss oracle.Anamu ...ewu. like u. Hisssssss
na now i know say ur sickness go defy every agbo wey dis nigeria! did i talk to you? if u leave Nigera yeterday wetin be my own headache? na today we don see people like u dey go wash dead body for europe,or just go siddon inside jail? u are just a confused animal!
Posted: at 20-03-2009 06:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 20-03-2009 06:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 06:20 PM
Ok,
wat abt Ata irè,orogbo,èyin awo,ori okètè,iru adiè,imu alangba,eyin adie,ori omo o ni le,imu òbo.
@ dgreat
u are getting it small small make u come add "oyan to tutu" "merin" u get am? ehen ehn! sharp boi like u! leave bad belle people dem go soon go hug electric wire!!!!!
Posted: at 20-03-2009 06:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-03-2009 06:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:21 PM
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 06:17 PM
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:12 PM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 06:10 PM
No wahala,
i go appease d gods na wit d KOBOKO of al d new kolos wey dey dis forum@ kris n dgreat.
wrong answer! ask emma e go tel u wetin u go forward to the oracle!!!!!!

e no fit pass decayed horse shit.....mumu oracle wan collect bribe.....na pple like una dey spoil this country....well sah..na una sabi...me fit comot this 9ja any time i wish...so if u no wan change for the better...then change for worse...idiotic and sensellss oracle.Anamu ...ewu. like u. Hisssssss
na now i know say ur sickness go defy every agbo wey dis nigeria! did i talk to you? if u leave Nigera yeterday wetin be my own headache? na today we don see people like u dey go wash dead body for europe,or just go siddon inside jail? u are just a confused animal!
Grin Grin Grin Grin
na animal dead bodi e go.... cos the guy just dey smell like dead animal... Cool Cool Cool
Posted: at 20-03-2009 06:23 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- stripod102 at 20-03-2009 06:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:21 PM
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 06:17 PM
Quote from: degreatest2 on 20-03-2009 06:12 PM
Quote from: Gwhy on 20-03-2009 06:10 PM
No wahala,
i go appease d gods na wit d KOBOKO of al d new kolos wey dey dis forum@ kris n dgreat.
wrong answer! ask emma e go tel u wetin u go forward to the oracle!!!!!!

e no fit pass decayed horse shit.....mumu oracle wan collect bribe.....na pple like una dey spoil this country....well sah..na una sabi...me fit comot this 9ja any time i wish...so if u no wan change for the better...then change for worse...idiotic and sensellss oracle.Anamu ...ewu. like u. Hisssssss
na now i know say ur sickness go defy every agbo wey dis nigeria! did i talk to you? if u leave Nigera yeterday wetin be my own headache? na today we don see people like u dey go wash dead body for europe,or just go siddon inside jail? u are just a confused animal!


wetin do una antidots na.....omo the talk don dey enter una head oooo....lololololololololhhahahaha Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 20-03-2009 06:25 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 06:34 PM (15 years ago)
(m)
.

Posted: at 20-03-2009 06:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 20-03-2009 06:36 PM (15 years ago)
(m)
..
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-03-2009 06:36 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Gwhy at 20-03-2009 06:40 PM (15 years ago)
(m)
My UPS i down wil b out any secondz 4rm nw so c ya wen therez light@ kriz n dgreat n sensible peeps wey dey ard

Posted: at 20-03-2009 06:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2