Job Interview Question ( MOAK) (Page 2)

Date: 21-03-2009 4:57 pm (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 [2] 3 4 5
- Kristiantus at 24-03-2009 03:20 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 24-03-2009 03:17 PM
when you and silly put head together, evribody make una come o
moak Huh? why you come dey shout dey call everybody... see if you no wan give us the prize, just forget am no be say you go begin dey call everyone.... abeg ooo na beg i beg u.... Grin Grin Grin
Posted: at 24-03-2009 03:20 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 24-03-2009 03:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 24-03-2009 03:14 PM
Quote from: Toks-E on 24-03-2009 03:01 PM
Quote from: Kristiantus on 24-03-2009 02:58 PM
Quote from: Toks-E on 24-03-2009 02:57 PM
wetin dey happen here sef?

i no understand ooooooo
Grin Grin Grin Grin Grin
we dey discuss date of birth..... na which month dem born you toks? Huh?

december na

but i no understand the prize and riddle una dey talk abt oh
you for dey answer abiodun now.... Grin Grin Grin
okay... moak throw one kin riddle like that say any persin wey get am, she go give the persin prize....
na him myself and silly J, put head together come solve the riddle, na to give the prize now na him be wahala...
Quote from: Kristiantus on 24-03-2009 03:20 PM
Quote from: moak on 24-03-2009 03:17 PM
when you and silly put head together, evribody make una come o
moak Huh? why you come dey shout dey call everybody... see if you no wan give us the prize, just forget am no be say you go begin dey call everyone.... abeg ooo na beg i beg u.... Grin Grin Grin

hahahahahhahahahahahah

Posted: at 24-03-2009 03:28 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 24-03-2009 03:43 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 24-03-2009 03:28 PM
Quote from: Kristiantus on 24-03-2009 03:14 PM
Quote from: Toks-E on 24-03-2009 03:01 PM
Quote from: Kristiantus on 24-03-2009 02:58 PM
Quote from: Toks-E on 24-03-2009 02:57 PM
wetin dey happen here sef?

i no understand ooooooo
Grin Grin Grin Grin Grin
we dey discuss date of birth..... na which month dem born you toks? Huh?

december na

but i no understand the prize and riddle una dey talk abt oh
you for dey answer abiodun now.... Grin Grin Grin
okay... moak throw one kin riddle like that say any persin wey get am, she go give the persin prize....
na him myself and silly J, put head together come solve the riddle, na to give the prize now na him be wahala...
Quote from: Kristiantus on 24-03-2009 03:20 PM
Quote from: moak on 24-03-2009 03:17 PM
when you and silly put head together, evribody make una come o
moak Huh? why you come dey shout dey call everybody... see if you no wan give us the prize, just forget am no be say you go begin dey call everyone.... abeg ooo na beg i beg u.... Grin Grin Grin

hahahahahhahahahahahah
na true now.... abeg make iphie no hear dis one oooo...
Posted: at 24-03-2009 03:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 11:21 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: moak on 24-03-2009 02:42 PM
@ Kris, why dem born you for my month, haba, i dey fear you o

@ sillyj, the address is at Lagos

A!Ah! madam Moak... Lagos no be addy na... you want make I lost? Shocked Shocked

Posted: at 25-03-2009 11:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 11:23 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: moak on 24-03-2009 03:17 PM
when you and silly put head together, evribody make una come o

haha! why you con dey invite evribodi for our private matter now? Grin Grin Grin

Madam moak... Grin Wink

Posted: at 25-03-2009 11:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 12:08 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 11:23 AM
Quote from: moak on 24-03-2009 03:17 PM
when you and silly put head together, evribody make una come o

haha! why you con dey invite evribodi for our private matter now? Grin Grin Grin

Madam moak... Grin Wink
i wonder oooo.... Smiley Smiley Smiley
Posted: at 25-03-2009 12:08 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 12:23 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?
m o a k Angry Angry Angry wetin be dis again? another question abi na riddle again? which one you dey ask wether na two of us solve the matter? b4 unko! na you solve am?  chiee, if only i could make 2 wishes, i 4 wish say you be the old lady who looks as if she is about to die; and me and silly be that perfect man (or) woman wey don dey dream about each other.... Grin Grin Grin
Posted: at 25-03-2009 12:23 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 12:37 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?

Make we no take talk forget the gift... Grin Madam Moak, I still dey wait... Where Iphie go since... she for help us customise the gift o! Grin Grin Grin

Posted: at 25-03-2009 12:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 12:38 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:23 PM
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?
m o a k Angry Angry Angry wetin be dis again? another question abi na riddle again? which one you dey ask wether na two of us solve the matter? b4 unko! na you solve am?  chiee, if only i could make 2 wishes, i 4 wish say you be the old lady who looks as if she is about to die; and me and silly be that perfect man (or) woman wey don dey dream about each other.... Grin Grin Grin

Kris! Kris! You dey good in maths o!... haha! you too sharp... Grin

Posted: at 25-03-2009 12:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 12:45 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:37 PM
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?

Make we no take talk forget the gift... Grin Madam Moak, I still dey wait... Where Iphie go since... she for help us customise the gift o! Grin Grin Grin
iphie travel, she go come back tomorrow....
Posted: at 25-03-2009 12:45 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 12:49 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:45 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:37 PM
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?

Make we no take talk forget the gift... Grin Madam Moak, I still dey wait... Where Iphie go since... she for help us customise the gift o! Grin Grin Grin
iphie travel, she go come back tomorrow....

Ok, I see...

But... how you con take know? I still dey suspect you o!

Posted: at 25-03-2009 12:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 25-03-2009 12:50 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:45 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:37 PM
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?

Make we no take talk forget the gift... Grin Madam Moak, I still dey wait... Where Iphie go since... she for help us customise the gift o! Grin Grin Grin
iphie travel, she go come back tomorrow....

Ok, I see...

But... how you con take know? I still dey suspect you o! Grin Grin Grin

Posted: at 25-03-2009 12:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 25-03-2009 02:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:50 PM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:45 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:37 PM
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?

Make we no take talk forget the gift... Grin Madam Moak, I still dey wait... Where Iphie go since... she for help us customise the gift o! Grin Grin Grin
iphie travel, she go come back tomorrow....

Ok, I see...

But... how you con take know? I still dey suspect you o! Grin Grin Grin
No mind Krist, na "Abelejayan" the thin wey hin dey find hin go soon see am! Aproko krist! just dey follow Iphielike say na hin be her running mate?
Posted: at 25-03-2009 02:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 02:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 25-03-2009 02:18 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:50 PM
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 12:45 PM
Quote from: Sillyjokker on 25-03-2009 12:37 PM
Quote from: moak on 25-03-2009 12:13 PM
wetin concern them with me and you issue? na two of una solve the matter?

Make we no take talk forget the gift... Grin Madam Moak, I still dey wait... Where Iphie go since... she for help us customise the gift o! Grin Grin Grin
iphie travel, she go come back tomorrow....

Ok, I see...

But... how you con take know? I still dey suspect you o! Grin Grin Grin
No mind Krist, na "Abelejayan" the thin wey hin dey find hin go soon see am! Aproko krist! just dey follow Iphielike say na hin be her running mate?
gbam.... iphie na my running mate, na my jumping mate..... infact she be my every mate... shey na me be Abelejayan abi.... e shee, a dupe, ore ti yin no a to de.... Angry Angry Angry
Posted: at 25-03-2009 02:32 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 02:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 25-03-2009 02:34 PM
ok, the gift abi na prize is...
is what? Grin Grin Grin
Posted: at 25-03-2009 02:38 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 25-03-2009 02:49 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 02:38 PM
Quote from: moak on 25-03-2009 02:34 PM
ok, the gift abi na prize is...
is what? Grin Grin Grin
Pure waterrrrrrrrrrrrrrrrrrr!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 25-03-2009 02:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 25-03-2009 03:19 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 25-03-2009 03:05 PM
degreatest you chop witch?
small thin! i swallow dem, drink water now, plus including witches, principalities and powers! u hear?
Posted: at 25-03-2009 03:19 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 04:03 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 25-03-2009 03:05 PM
degreatest you chop witch?
pure water? Angry Angry Angry pure water ke.... shay na bcos of pure water na him we dey crack our brain since... abegi moak announce the prize quick quick b4 EFCC hear dis.... Angry Angry Angry
Posted: at 25-03-2009 04:03 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-03-2009 04:10 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: moak on 25-03-2009 04:05 PM
go call EFCC and all others come, i no fear
you no fear! you no fear abi? Angry Angry Angry
dgreat, dgreat, dgreat you see na wuruwuru moak dey do here... why e come be say na pure water be the prize wey she wan give me & silly for answering her question.. why? Angry Angry Angry
Posted: at 25-03-2009 04:10 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sillyjokker at 26-03-2009 12:52 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: moak on 25-03-2009 04:01 PM
i love that, no make me fall for you o

When you finish, I still dey wait for the gift @ Moak Wink

Posted: at 26-03-2009 12:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5