OFFICER GBEGE: Soldiers takes over the headquarters of the Power Holding (Page 4)

Date: 21-07-2012 3:54 am (12 years ago) | Author: Steph.
1 2 3 [4]
- Bettygirls at 23-07-2012 04:12 PM (12 years ago)
(f)
wanders they say shall never end
Posted: at 23-07-2012 04:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 23-07-2012 04:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Bettygirls on 23-07-2012 04:12 PM
wanders they say shall never end
ok..
Posted: at 23-07-2012 04:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- colliboy at 23-07-2012 05:00 PM (12 years ago)
(m)
Naija una too much, my coffee wey i wan drink de cool oh
Posted: at 23-07-2012 05:00 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- saintmiky at 23-07-2012 07:04 PM (12 years ago)
(m)
any way mak we go dey get light make dem do ham abeg......
Posted: at 23-07-2012 07:04 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 09:12 PM (12 years ago)
(m)
Na who sale sunglasses 4 Omotola and Ay .  Shocked. de optician no see say dem get big head and dat sunglasses too small 4 dat head     Shocked Shocked  una too much!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 23-07-2012 09:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 09:46 PM (12 years ago)
(m)
R.I.P MONICONYEZ    Cry Cry Cry   coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say u don die
Posted: at 23-07-2012 09:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 23-07-2012 10:25 PM (12 years ago)
(m)
 R.I.P MONICONYEZ  AND SREVYNO U 419 NA DRINKING WATER GO KILL UNA ....coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I hear say una don die
Posted: at 23-07-2012 10:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ezekeswiss at 24-07-2012 12:34 AM (12 years ago)
(m)
nigeria will soon be a history is always a shitty damn stories phyuk ya all
Posted: at 24-07-2012 12:34 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 24-07-2012 08:29 AM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 24-07-2012 08:29 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vicmarine at 25-07-2012 07:57 AM (12 years ago)
(m)
wel i can blame d soldiers cos they are acting on command.but so called mr president dat doesnt knw hw 2 control is home nt 2 talk of a whole country.ur evil mission wil nt b fulfilled if truly the Lord stil lives
Posted: at 25-07-2012 07:57 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- vicmarine at 25-07-2012 08:09 AM (12 years ago)
(m)
ha federal gov watin do u na is dat d solution u think u can infringe on masses rite any hw is gud leadership? Hu hmmmmm
Posted: at 25-07-2012 08:09 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 26-07-2012 09:38 AM (12 years ago)
(m)
ok..
Posted: at 26-07-2012 09:38 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions