I NO FIT DIE FOR D SECOND TIME

Date: 27-03-2009 6:04 am (15 years ago) | Author: Femi
- at 27-03-2009 06:04 AM (15 years ago)
(m)
Everybody dey for church,me and my friend decide make we turn born again so we go church ,we dey middle of program when we see this man wey rush in sit down infront of us when we look him hand we see sey na egg he just finish five mins later he mess silence shiiiiiiiiiiiiiiiiiii, the mess dey smell wella that all the people no fit cope dem run comot ,second time again the pastor run comot lastly the cross wey jesus dey ,He stand up go meet the man tell am i don come die for your sins but this time i no fit come die for the second time for this mess so i am off Grin
 Father forgive me for i no not wht i am doing

Posted: at 27-03-2009 06:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
- skarfies at 27-03-2009 06:12 AM (15 years ago)
(m)
HAH .....U MEAN SAY ALL THIS PASO HAPPEN RIGHT THERE 4UR CHURCH......GUY U BETA SWITCH 2 MOSALASI B4 U MESSMERISE FINISH 4THERE.......////....ENCOURAGING......BIG UP MAN....NICE
Posted: at 27-03-2009 06:12 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 27-03-2009 07:17 AM (15 years ago)
(m)
nice 1...pal..its natural talent u got here...keep it up...d sky is ur begining.....nickyvil
Posted: at 27-03-2009 07:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 27-03-2009 08:00 AM (15 years ago)
(f)
huh! passing...

Posted: at 27-03-2009 08:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 27-03-2009 11:20 PM (15 years ago)
(m)
thanks
Posted: at 27-03-2009 11:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dprincei at 27-03-2009 11:40 PM (15 years ago)
(m)
ru7bbish
Posted: at 27-03-2009 11:40 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- federico at 28-03-2009 03:03 PM (15 years ago)
(m)
nick nor talk say u nor no watin u dey do,,guy u just no.nor lie
Posted: at 28-03-2009 03:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 28-03-2009 04:21 PM (15 years ago)
(m)
guy u don high o funnylicious

Posted: at 28-03-2009 04:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 28-03-2009 07:48 PM (15 years ago)
(m)
well i no no wetin i dey do or abi i know??
Posted: at 28-03-2009 07:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- skarfies at 28-03-2009 07:55 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: dprincei on 27-03-2009 11:40 PM
ru7bbish


GUY....AO FAR .I KNOW NEED DEY FIND WICH KIN FOOL U BE AGAIN. UR SENSE OF THINKING DON JUDGE U ALREADY.I MAGINE PERSON SITDOWN COMPOSE SOMTIN CON TAK HIN TYME POST AM AGAIN..U SCUTT 4UR SLUM......DEY TELL AM SAY NA RUBBISH HE POST.IF 2SAY U NO TELL UR FATHER SAY NA RUBBISH HIN DEY YAN THEN UR LIFE  4DON BETA PASS THIS. U DIS REJECTED BABOO.
SO U LIKE BETA TIN TOO. U WAN RIDE ON MOTO.......WICH PATTERN NAA ABEG COMOT DAT TIN B4 I VEX LOSE MY TEMPER{TEMPLE}.AND MEDINA
Posted: at 28-03-2009 07:55 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- stripod102 at 28-03-2009 07:59 PM (15 years ago)
(m)
No comment
Posted: at 28-03-2009 07:59 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- skarfies at 28-03-2009 08:03 PM (15 years ago)
(m)
SURE MAN....
Posted: at 28-03-2009 08:03 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply