Abeg my people, this is not real o. Just joke, lol
Gone are those days that rat do judge us 4 our house. The rat doesn’t see food chop o, e go go outside to HUSTLE for food then come our house to sleep. It became bad to the extent that my mom bought indocide from the market and gave it to my dad for him to buy fish. My dad couldn’t buy fish because, money no dey, my father went to my reader and cut paper fish, put the indocide. When the rat stroll on getting to the paper fish it said, na wa o, dis man no fit buy common fish keep put abi? E think say I no get sense abi? So, the rat went to the same reader and cut paper rat, put near the paper fish. Na the rat wake my papa for morning. Papa efe, your paper fish don catch paper rat o. lol
Common sense is indeed not common.
Posted: at 29-07-2012 05:30 AM (11 years ago) | Hero
bingbagbo at 29-07-2012 07:36 AM (11 years ago) (m)
why am i not laffing?
what ever you say to me comes back to you, nonsense!
Posted: at 29-07-2012 07:36 AM (11 years ago) | Newbie
jossy4reall at 31-07-2012 08:46 AM (11 years ago) (m)
1 day d rat go send una packing and if ur papa ask why..., na wetin he go hia be dis...............papa efe I don buy dis houx and since u no get moni 2 buy food talkless of paying me houx rent.....e beta make una pack commot
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 31-07-2012 08:46 AM (11 years ago) | Hero
urchmangeorge at 31-07-2012 10:11 AM (11 years ago) (m)
Quote from: jossy4reall on 31-07-2012 08:46 AM
1 day d rat go send una packing and if ur papa ask why..., na wetin he go hia be dis...............papa efe I don buy dis houx and since u no get moni 2 buy food talkless of paying me houx rent.....e beta make una pack commot
LLLLLLOOOOOOLLLLLL u no go kill me with laugh
Posted: at 31-07-2012 10:11 AM (11 years ago) | Upcoming
omomarty at 14-09-2012 12:53 PM (11 years ago) (f)
Quote from: jossy4reall on 31-07-2012 08:46 AM
1 day d rat go send una packing and if ur papa ask why..., na wetin he go hia be dis...............papa efe I don buy dis houx and since u no get moni 2 buy food talkless of paying me houx rent.....e beta make una pack commot
lol
Posted: at 14-09-2012 12:53 PM (11 years ago) | Gistmaniac
1 day d rat go send una packing and if ur papa ask why..., na wetin he go hia be dis...............papa efe I don buy dis houx and since u no get moni 2 buy food talkless of paying me houx rent.....e beta make una pack commot
lol! that also mean you should get ready to pack commot from your house for your brother wey rat don pursue
Common sense is indeed not common.
Posted: at 28-09-2012 02:34 AM (11 years ago) | Hero