Henry1759 at 4-12-2008 02:38 PM (16 years ago) (m) GBOLOKAI Posted: at 4-12-2008 02:38 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 4-12-2008 09:25 PM (16 years ago) (m) kido una xmas exams never start...u nogo go read? even u no get respect u dey tell ur senior bros dem make dey give u palmy...eheee?
i don tell am e no dey hear. i don even use water cane tire e still no wan change Posted: at 4-12-2008 09:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abraks at 4-12-2008 10:31 PM (16 years ago) (m) u c i always figured it out that this guy mad b a drunkered.if u drink dont logonline.to avoid bullshits.jokkeee no namesssss perv Posted: at 4-12-2008 10:31 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 5-12-2008 10:39 AM (16 years ago) (m) abraks, who provoke your liver Posted: at 5-12-2008 10:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lovemar at 5-12-2008 10:52 AM (16 years ago) (f) tesh-tesh, kparaga, monkey tail, gbago oboy u 4get many names
It still remain.... Posted: at 5-12-2008 10:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
9jakrazy at 5-12-2008 01:37 PM (16 years ago) (m) u c i always figured it out that this guy mad b a drunkered.if u drink dont logonline.to avoid bullshits.jokkeee no namesssss perv
Which kind person be this? I no dey even understand e yan. I no know whether na semi-imbec..... Anyway, One GUILDER for anybody wey fit interprete the guy yans! Posted: at 5-12-2008 01:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 5-12-2008 01:40 PM (16 years ago) (m) I no dey drink GULDER... Posted: at 5-12-2008 01:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
9jakrazy at 5-12-2008 01:47 PM (16 years ago) (m) wetin u dey shak? Posted: at 5-12-2008 01:47 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 5-12-2008 01:51 PM (16 years ago) (m) Harp... Posted: at 5-12-2008 01:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
9jakrazy at 5-12-2008 02:00 PM (16 years ago) (m) OK, analyze Abraks and get a Harp! Posted: at 5-12-2008 02:00 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 5-12-2008 03:13 PM (16 years ago) (m) I dey fear oooh... Bcos abraks be like police... Im don first talk sey e go trace pesin... So i stl dey fear... Maybe if i don fall like six bottles of harp i go fit yarn... Posted: at 5-12-2008 03:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 5-12-2008 04:28 PM (16 years ago) (m) orezo, you be bishop ohhh Posted: at 5-12-2008 04:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abdizle at 6-12-2008 10:55 PM (16 years ago) (m) PURKAKA PURKAKO Posted: at 6-12-2008 10:55 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
abraks at 7-12-2008 05:55 AM (16 years ago) (m) 9ja.....give am d 6 bottles of harp if u get money.thnk God 4 ATM.u no get xcuse.u gaz try show urself now oh. Posted: at 7-12-2008 05:55 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
no worry, e no go run
Where I wan run go? By the way, you forgot to insert 'monkey' before the 'coat'; makes it more like my 'coat'. And that shouldn't have piqued you considering my interest in KPAKAM (another name from PH) guys, una funny die
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 7-12-2008 08:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 8-12-2008 02:42 PM (16 years ago) (m) thanx sillyjokker Posted: at 8-12-2008 02:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
9jakrazy at 26-12-2008 05:38 PM (16 years ago) (m) one gboza for silly Posted: at 26-12-2008 05:38 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 28-12-2008 02:03 AM (16 years ago) (m) complete the name add jokker put Posted: at 28-12-2008 02:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 28-12-2008 02:06 AM (16 years ago) (m) u neva sleep???
2.0. Posted: at 28-12-2008 02:06 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bishop77 at 28-12-2008 04:56 AM (16 years ago) (m) E be like say the girls come sabi the code names of this kaikai pass us. I believe they are not into it secretely ? Posted: at 28-12-2008 04:56 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |