2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool.
3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name.
4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people plenty, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me.
5. You don prepare Egusi and Pounded yam with plenty-plenty meat,fish and okporoko make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. Mai cup na River Niger wey overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai.
GOD ALMIGTHY NA U BIKO AMEN.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 4-04-2009 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
sillbaby27 at 4-04-2009 02:48 PM (16 years ago) (f)
Guest this is a joke, isn't it?
Posted: at 4-04-2009 02:48 PM (16 years ago) | Upcoming
2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool.
3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name.
4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people plenty, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me.
5. You don prepare Egusi and Pounded yam with plenty-plenty meat,fish and okporoko make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. Mai cup na River Niger wey overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai.
GOD ALMIGTHY NA U BIKO AMEN.
Posted b4 by Dguy
2.0.
Posted: at 7-04-2009 11:16 PM (16 years ago) | Addicted Hero

hehhehe..i knew dis 4rm primary skoool its funny and our father 2 times eleven......
Posted: at 7-04-2009 11:18 PM (16 years ago) | Hero
2. E make me sidon for where betta dey flow and come put me next to stream make mai bodi thermacool.
3. E panel beat mai soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness sake of Hin name.
4. Walahi !, if I waka pass where arm robber, 419 and juju people plenty, come even join okada reach valley of the shadow of death sef, mai bodi dey inside cloth. Your rod and staff nko ? Na so dem dey like back bone dey comfort me.
5. You don prepare Egusi and Pounded yam with plenty-plenty meat,fish and okporoko make I chop. All mai enemies dey look waa waa. You rub me for head wit vaseline intensive lotion. Mai cup na River Niger wey overflow hin bank.
6. True true, betta life and mercy go gum mai back till I quench. And man pikin go tanda for God house from lai lai to lai lai.
GOD ALMIGTHY NA U BIKO AMEN.
Posted b4 by Dguy
see now them don they praise silly-j not knowing say she go pirate am come from dguy as u said toks...but wait ooo them don they accused silly-j now say she they pirate...that time she vex talk say them they embarrass her watin she con do now..
Posted: at 7-04-2009 11:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac