Let the real culprit be prosecuted Posted: at 2-08-2012 09:00 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
yvonneobas at 2-08-2012 09:03 AM (12 years ago) (f) Dey nd d master- minder of d evil must pay 4 it... ,,,,,wait o na six pple i c 4 d post now but d 1st post of dis same topic say,after dy catch one of d guys say one rev ogholo who bring d plan 2 kill osho p.p promise dem 2mill but paid 200 thsd as part payment which e used in rcurtin addittional 4 guys mkin dem 5 guys so hw e com tak b six,abi dem add d said Rev of evil join am? just askin o mk ojoroll no dey,cos 9ja police sabi kil innocent pple well well. Posted: at 2-08-2012 09:03 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
baba19003 at 2-08-2012 09:31 AM (12 years ago) (m) no be only dm day kill. Posted: at 2-08-2012 09:31 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Treasure2 at 2-08-2012 09:40 AM (12 years ago) (f) Reply |
Lekan22 at 2-08-2012 09:44 AM (12 years ago) (m) Very good. Posted: at 2-08-2012 09:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nicksam at 2-08-2012 09:57 AM (12 years ago) (m) GOOD Posted: at 2-08-2012 09:57 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 2-08-2012 10:12 AM (12 years ago) (m) Reply |
Naija make una go smoke caribbean weed,una eyes go come open well well , even our corrupt leasders dem go come change and lead us good well well wen dem see una eyes dey red fear go enter dem body see lion Snoop don smoke Caribbean weed, now e don discover e root say na Rastafari Naija una too much oo ,coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this Posted: at 2-08-2012 10:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wukari at 2-08-2012 10:16 AM (12 years ago) (m) those that live by the sword must die by it, so let justice do its work Posted: at 2-08-2012 10:16 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pp1973pp at 2-08-2012 10:30 AM (12 years ago) (m) Money Powers, Money Rules, Money Deceives. Posted: at 2-08-2012 10:30 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
memeeee at 2-08-2012 10:33 AM (12 years ago) (m) all we hear is d arrest,but we don't know what happen next? Naija i hail oo Posted: at 2-08-2012 10:33 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
rahmat2007 at 2-08-2012 10:38 AM (12 years ago) (f) this is serious. Posted: at 2-08-2012 10:38 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Maggiecube at 2-08-2012 10:41 AM (12 years ago) (f) This is one good achievement for our forces and we really appreciate them for this development...for the killlers justice must prevail Posted: at 2-08-2012 10:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mats at 2-08-2012 11:11 AM (12 years ago) (m) ok Posted: at 2-08-2012 11:11 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
this is frame work,maybe you like or not
right on point!!!
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 2-08-2012 11:42 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
YES..bastard people Posted: at 2-08-2012 12:31 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
yes ohhh
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 2-08-2012 12:49 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
aliaaz at 2-08-2012 02:38 PM (12 years ago) (m) na wha ohh
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 2-08-2012 02:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenstew at 2-08-2012 03:20 PM (12 years ago) (m) They should face the music. Useless people........bad belle. Posted: at 2-08-2012 03:20 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 2-08-2012 03:34 PM (12 years ago) (m)
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 2-08-2012 03:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |