shydaimma the most buriful (Page 3)

Date: 03-08-2012 10:05 am (11 years ago) | Author: iyke
1 2 [3] 4 5 6 ... 13
- francischi at 8-08-2012 09:27 PM (11 years ago)
(m)
 Tongue

Posted: at 8-08-2012 09:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 10-08-2012 12:44 AM (11 years ago)
(m)
yeyeful group
kweke
Posted: at 10-08-2012 12:44 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 10-08-2012 03:37 AM (11 years ago)
(m)
dis one  na joke or wetin
Posted: at 10-08-2012 03:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 10-08-2012 07:23 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  8-08-2012 04:07 AM
I still dey yaba left Huh?

so e neva reach make dem transfer u 2 yaba right?? na waaooo.., u don teey 4 dia ooo

Posted: at 10-08-2012 07:23 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- aso4life1 at 10-08-2012 07:26 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on  3-08-2012 01:45 PM
Plzz wat a way of expressing love.... Shydimma if u r falling for zeigbo(igbo smoker) I will advice u not to cos he go stingy well well 
u don try the guy before abi you dey eye him too?

Posted: at 10-08-2012 07:26 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-08-2012 07:30 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: aso4life1 on 10-08-2012 07:26 AM
u don try the guy before abi you dey eye him too?

na her boy  friend be dat.., but dey just separated...so she dey jealous

Posted: at 10-08-2012 07:30 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- chicco77 at 10-08-2012 08:53 AM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-08-2012 08:53 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 10-08-2012 12:57 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: aso4life1 on 10-08-2012 07:26 AM
u don try the guy before abi you dey eye him too?
no mind her Na jealousy dey worry her

Posted: at 10-08-2012 12:57 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 10-08-2012 01:31 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 10-08-2012 01:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 10-08-2012 04:47 PM (11 years ago)
(f)
Hahahahaaaaa
@Aso4life na craze de worry u... I just de advise ma sis to be careful of dos dat send love poems cos na dm de stingy wella
@joSsy how u take knw Zeigbo na ma bf b4? No be amebo de worry u?
@Zeigbo, jealousy kee? Werin u don do 4 her dat I de jealous 4...
Yeye pipo

Posted: at 10-08-2012 04:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 10-08-2012 07:16 PM (11 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 10-08-2012 07:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 23-08-2012 10:56 AM (11 years ago)
(f)
What is this? If na joke e no funny

Posted: at 23-08-2012 10:56 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- globala at 23-08-2012 03:28 PM (11 years ago)
(m)
joke forum don turn to love forum,
e still dey gud!

Posted: at 23-08-2012 03:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blazealex at 23-08-2012 04:13 PM (11 years ago)
(m)
yeye!  Angry

Posted: at 23-08-2012 04:13 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Rihannaaa at 23-08-2012 04:39 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Shydaimma on 23-08-2012 10:56 AM
What is this? If na joke e no funny
:DOh finally, the fair lady shows face, i bin think say u wan fall the guy hand before... But this ur comment na rejection abi wetin?  Grin

Posted: at 23-08-2012 04:39 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 23-08-2012 04:46 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 23-08-2012 04:39 PM
:DOh finally, the fair lady shows face, i bin think say u wan fall the guy hand before... But this ur comment na rejection abi wetin?  Grin
na indirect way of showing appreciation

Posted: at 23-08-2012 04:46 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 23-08-2012 05:06 PM (11 years ago)
(f)
Where Chummyli...abeg help me tell Zeigbo na

Posted: at 23-08-2012 05:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 23-08-2012 05:35 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: globala on 23-08-2012 04:46 PM
na indirect way of showing appreciation
Tor.... IC.  Shocked

Posted: at 23-08-2012 05:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 24-08-2012 08:02 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Shydaimma on 23-08-2012 05:06 PM
Where Chummyli...abeg help me tell Zeigbo na

Haaaaa werin concern me wit una love kee?

Posted: at 24-08-2012 08:02 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 24-08-2012 09:49 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Shydaimma on 23-08-2012 05:06 PM
Where Chummyli...abeg help me tell Zeigbo na
my love for u Na jackichan

Posted: at 24-08-2012 09:49 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 13