

Posted: at | |
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: zeigbo on 3-08-2012 10:05 AM Ur love dey make me kolo ![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
na so e dey do u? Reply![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
poster na true u talk e don come back, ur kolo na season wetin b today's date make i save am ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Plzz wat a way of expressing love.... Shydimma if u r falling for zeigbo(igbo smoker) I will advice u not to cos he go stingy well well ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Yeye people Reply![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Na Waitin carry una com here Reply![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
ohiohioh.........luv in d air ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 3-08-2012 01:32 PM poster na true u talk e don come back, ur kolo na season wetin b today's date make i save am lolz ![]() ![]() ![]() ![]() don't try me o!
| |||||
Na so so love poem u go de give ma sis I wonder na dis she go shop? Stingy boy ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
ONYE ochonga loko ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
a joke be this? Reply![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
I tire ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
i ask you? Reply![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
abeg zeigbo, u fit give me d gal numba make i callam, telam sey u don kolo 4ram. Reply
| |||||
Cheiiiiiiiiii i don miss something, so dem dey share love for hia? Replyabeg gi me my yon take ya yon.... Gbam ogbe!!!!!!!!!!
| |||||
Quote from: kaycee22 on 5-08-2012 10:43 PM Cheiiiiiiiiii i don miss something, so dem dey share love for hia? abeg gi me my yon take ya yon.... Gbam ogbe!!!!!!!!!! Zeigbo don take him own so take chummyli......na u she dey wait 4 Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na u go choose for me? allow me to make my choose joor....... Replyoya wia all d girls in the house, line up str8 in a cirlcle........ walk direct to my front, turn around twice, shake ur ass and go back......... one by one...heheheheheheee money goodoooooooo ogbe
| |||||
no be me dey choose and no u go choose...na woman wey love u go choose..,so chummyli don choose u since but she dey wait make dem release u 1st ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest