say good night

Date: 08-08-2012 9:37 pm (11 years ago) | Author: Saint-marie
- at 8-08-2012 09:37 PM (11 years ago)
(m)
good night pals


"don't post"


Posted: at 8-08-2012 09:37 PM (11 years ago) | Hero
- zeigbo at 9-08-2012 04:24 AM (11 years ago)
(m)
Yeye

Posted: at 9-08-2012 04:24 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Rihannaaa at 9-08-2012 10:37 AM (11 years ago)
(f)
See ur gorimapa head sef...  Roll Eyes

Posted: at 9-08-2012 10:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 9-08-2012 05:03 PM (11 years ago)
(m)
That guy don phyuk lizard

Posted: at 9-08-2012 05:03 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 9-08-2012 06:47 PM (11 years ago)
(m)
i said make una no post

Posted: at 9-08-2012 06:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 9-08-2012 06:58 PM (11 years ago)
(m)
Mosquito bite poster for tongue
Posted: at 9-08-2012 06:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 9-08-2012 07:00 PM (11 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 9-08-2012 07:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-08-2012 08:31 PM (11 years ago)
(m)
Poster left nyash dey leak

Posted: at 9-08-2012 08:31 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 9-08-2012 08:32 PM (11 years ago)
(m)
y u dey post now

Posted: at 9-08-2012 08:32 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 9-08-2012 09:57 PM (11 years ago)
(f)
Make una no de use harsh words naa just bcos d poster wan use idea tell him galfriend Rihanaa good nite cos he no get air time to call am 4 fone... Una come de trespass... @poster don't worry she don hear am

Posted: at 9-08-2012 09:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-08-2012 10:03 PM (11 years ago)
(m)
No wonder Huh?

Posted: at 9-08-2012 10:03 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- nickyvil at 10-08-2012 04:31 AM (11 years ago)
(m)
dis yeye poster again
Posted: at 10-08-2012 04:31 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-08-2012 02:08 PM (11 years ago)
(m)
na yeye keeper  e be for yeye fc no mind am "aaaaaaaapa"

Posted: at 10-08-2012 02:08 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 10-08-2012 07:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on  9-08-2012 09:57 PM
Make una no de use harsh words naa just bcos d poster wan use idea tell him galfriend Rihanaa good nite cos he no get air time to call am 4 fone... Una come de trespass... @poster don't worry she don hear am
  Grin Grin

Posted: at 10-08-2012 07:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply