tkazzz at 9-08-2012 06:51 PM (12 years ago) (m) If 2face advertise contraceptives, no buy am, na fake. If Akala sell bleaching cream, abeg rush am, na Original.
If Dame Jonathan dey teach English Language, abeg comot your child from that school, it is highly dangerous.
If Chelsea see an open net chance, don't panic bcos na Torres.
If armed robbers visit Emirate Stadium, they won't go to the trophy room because no recent trophies.
If Jonathan make any threat, check well, na subsidy.
If Boko Haram threatens, bros take cover, life no get season 2.
If timaya advertise school, no carry ur pikin go there or else na correct Aba pidgin go full him skull.
If dangote give una jewelry,abeg rush am oh, na confirm gold but if he come give garri, abeg no take am, na cement.
If u see mourinho so depressed, don't bother to ask am, na barca caused all him fear.
If u hear election tribunal, na ACN, against PDP.
If you won laugh so tey water go dey comot for ur eye, abeg ma people, rush come meet me, Ur one and only !
Pls don't tkazzz me. Go hug transformer. 360 degrees Posted: at 9-08-2012 06:51 PM (12 years ago) | Upcoming | |
|
francischi at 9-08-2012 06:57 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-08-2012 06:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dis joke still dey exist??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 9-08-2012 07:24 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
if i see you joking then make i run bf yeye do catch me Posted: at 9-08-2012 07:31 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
francischi at 9-08-2012 07:45 PM (12 years ago) (m)  old
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-08-2012 07:45 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 9-08-2012 07:50 PM (12 years ago) (m) this one na advice Posted: at 9-08-2012 07:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 9-08-2012 08:01 PM (12 years ago) (m) abi
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-08-2012 08:01 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 9-08-2012 08:23 PM (12 years ago) (m) If tkazzz post joke check am well Na copy n paste
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 9-08-2012 08:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
francischi at 9-08-2012 08:27 PM (12 years ago) (m) abi
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 9-08-2012 08:27 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
tkazzz at 9-08-2012 08:41 PM (12 years ago) (m) @zeigbo, na u know. Oga copy copy
Pls don't tkazzz me. Go hug transformer. 360 degrees Posted: at 9-08-2012 08:41 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chummyli at 9-08-2012 09:50 PM (12 years ago) (f) U try small but na pb4
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 9-08-2012 09:50 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 9-08-2012 10:01 PM (12 years ago) (m) Na u sabi
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 9-08-2012 10:01 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
nickyvil at 10-08-2012 04:34 AM (12 years ago) (m) u try newbie bt na pb444 Posted: at 10-08-2012 04:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tkazzz at 10-08-2012 05:57 AM (12 years ago) (m) Na all of na know if na pb4 or pb10. Yeye fc
Pls don't tkazzz me. Go hug transformer. 360 degrees Posted: at 10-08-2012 05:57 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SO UNA DON get team no wonder
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 10-08-2012 02:01 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 10-08-2012 02:06 PM (12 years ago) (m) yeye united Posted: at 10-08-2012 02:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 10-08-2012 02:44 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 10-08-2012 07:34 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 10-08-2012 07:34 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |