Where ma people?

Date: 13-08-2012 11:29 am (11 years ago) | Author: BRIGHT CHUKWUDI IFUNANYACHI ES
- at 13-08-2012 11:29 AM (11 years ago)
(m)
Been a long time,went to yankee and dem no get network there..just mange climb tree say make i get small network in other to peep here small...where are ma kings and queens? Waco,sophia,mamacita jst to mention but a few...


Posted: at 13-08-2012 11:29 AM (11 years ago) | Hero
- sophiebaby at 13-08-2012 11:48 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 13-08-2012 11:29 AM
Been a long time,went to yankee and dem no get network there..just mange climb tree say make i get small network in other to peep here small...where are ma kings and queens? Waco,sophia,mamacita jst to mention but a few...

no be only yankee.. u wen i see for Mama nkechi own dey chop beans and bread just now now.. guy na wa to u ooo  Grin Grin Grin

i no no sey u remember me sha.. welcome  Cool

Posted: at 13-08-2012 11:48 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 13-08-2012 12:27 PM (11 years ago)
(m)
Hahahahhaha dat must be ma twin broda...sorry i didnt tell u,i get identical twin broda..why u dey talk lik dis nah? U no know say u be de sugar in ma tea,hw can i in dis planet forget u? Mbanu...

Posted: at 13-08-2012 12:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 13-08-2012 12:36 PM (11 years ago)
(m)
insult upon injury he never notice me - esonu kneel and raise ur hand  Sad

Posted: at 13-08-2012 12:36 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 13-08-2012 12:43 PM (11 years ago)
(m)
Chie,ma king,abeg forgive me,no be say i forot u, remember i said "jst to mention but a few"...hw u dey nah? Hw ur wife and concubines?

Posted: at 13-08-2012 12:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 13-08-2012 12:58 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: esonu on 13-08-2012 12:43 PM
Chie,ma king,abeg forgive me,no be say i forot u, remember i said "jst to mention but a few"...hw u dey nah? Hw ur wife and concubines?

ask of his concubines only.......he has no wife

Posted: at 13-08-2012 12:58 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- xena15 at 13-08-2012 05:41 PM (11 years ago)
(f)

Hmmmmmm

Posted: at 13-08-2012 05:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 13-08-2012 07:48 PM (11 years ago)
(m)
poster are u still in the farm?

Posted: at 13-08-2012 07:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply