Meet Mo'Cheddah's Boyfriend Prince Bukunyi "BK" Olagbegi, Son Of Oba Olateru (Page 3)

Date: 29-08-2012 4:54 pm (11 years ago) | Author: Charles colins
1 2 [3]
- joellove at 30-08-2012 03:37 PM (11 years ago)
(m)
make una leave them to enjoy there time... if u papa no be king hustle to get money cos if u get money u go marry the must beautiful gal in Naija...
Posted: at 30-08-2012 03:37 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- nitter at 30-08-2012 05:42 PM (11 years ago)
(m)
Abi
Posted: at 30-08-2012 05:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dlimelite at 31-08-2012 02:19 AM (11 years ago)
(f)
GOOD FOR THEM
Posted: at 31-08-2012 02:19 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- janetbims at 31-08-2012 05:53 AM (11 years ago)
(f)
OKAY..... GOOD FOR HER
Posted: at 31-08-2012 05:53 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- aso4life1 at 31-08-2012 12:27 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 31-08-2012 12:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Wolabs at 2-09-2012 12:02 AM (11 years ago)
(m)
Wetin come consign me ... Me self I be Omo Oba Olaoteru... LOL
Posted: at 2-09-2012 12:02 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 2-09-2012 05:51 PM (11 years ago)
(m)
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike

Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i  agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 05:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicco77 at 16-09-2012 01:35 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 16-09-2012 01:35 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3]