BournIdentity at 30-09-2012 11:27 PM (12 years ago) (m)
Dem say boko haram don poison beans & i buy half bag of bean keep 4 house. From de one way i cook. I give my dog bingo make e first test am, wen i see am say 45mins later bingo still de walk, i come go start 2 chop my own, den wen i don eat finish my gate man run come tell me say bingo don die. I run enter kitchen de turn gallon of oil 4 my mouth, as i come outside, my gate man tell me say de driver way kill bingo wan come beg me...... If na u wetin you go do your gate man???
Post Reply
Posted: at 30-09-2012 11:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
omomarty at 1-10-2012 01:07 AM (12 years ago) (f)
i go panel beat the gate man nor b small
Posted: at 1-10-2012 01:07 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply franel at 1-10-2012 06:35 AM (12 years ago) (m)
no b small
lol very funny indeed
@ Poster, Longest time
Common sense is indeed not common. Posted: at 1-10-2012 06:35 AM (12 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 1-10-2012 08:55 AM (12 years ago) (m)
Hahahahahah pb1000
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 1-10-2012 08:55 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
i don laff so teey i dey pollute for my yansh b4 i come comment nice 1 fwend
If na me i go tight his head 4 gate 4 1 week for giving uncompleted information
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 1-10-2012 03:31 PM (12 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 1-10-2012 05:07 PM (12 years ago) (m)
Ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 1-10-2012 05:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply omomarty at 1-10-2012 06:57 PM (12 years ago) (f)
Hahahahahah pb1000
come y he b say na only u one de knw pb4 for dis forum?
Posted: at 1-10-2012 06:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply Aquarium at 1-10-2012 07:16 PM (12 years ago) (m)
Hahahahahah pb1000
Na me dey reign! !! !!!
Posted: at 1-10-2012 07:16 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply Aquarium at 1-10-2012 07:17 PM (12 years ago) (m)
Hahahahahah pb1000
Na me dey reign! !! !!!
Posted: at 1-10-2012 07:17 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply zeigbo at 1-10-2012 11:53 PM (12 years ago) (m)
dem hold ur voice make u talk ni
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 1-10-2012 11:53 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
ah don piss 4 boxer o..if na me i to sack him
Posted: at 2-10-2012 09:47 AM (12 years ago) | Newbie
Reply jessymic at 2-10-2012 01:05 PM (12 years ago) (f)
Posted: at 2-10-2012 01:05 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply zeigbo at 2-10-2012 08:37 PM (12 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 2-10-2012 08:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply Aquarium at 3-10-2012 05:13 PM (12 years ago) (m)
Eya!
Na me dey reign! !! !!!
Posted: at 3-10-2012 05:13 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
wetin happen?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 3-10-2012 06:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply zeigbo at 3-10-2012 11:41 PM (12 years ago) (m)
Ask ram
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 3-10-2012 11:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply francischi at 4-10-2012 07:51 PM (12 years ago) (m)
You only live once, but if you do it right, once is enough"
Posted: at 4-10-2012 07:51 PM (12 years ago) | Hero
Reply
SEE TALK LIKE CIGAR
Posted: at 4-10-2012 08:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply zeigbo at 4-10-2012 10:04 PM (12 years ago) (m)
Wey am
They can close the door against me but can't stop me frm coming in
Posted: at 4-10-2012 10:04 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
Sack letter
Posted: at 6-10-2012 10:17 AM (12 years ago) | Newbie
Reply