Posted: at | |
Support me... If you don't understand me don't write about me
| |||||
Ride on Oga Patrick but you go take am easy with you vocabulary because the people of this country Nigeria fit no dey understand you bragada-etete. Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Edo people I hail o. Edo non dey carry last lol lol carry go Patrick u too much lol lol lol Reply
| |||||
Edo people I hail o. Edo non dey carry last lol lol carry go Patrick u too much lol lol lol Reply
| |||||
Quote from: dickman2 on 1-10-2012 12:55 PM this man again.. hahahahahah him again
| |||||
seeeeee baggii trouser ooooo this one na high waist Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() got a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
Quote from: orjiwolo on 1-10-2012 01:50 PM \simplified version i wan be talk say dis man need interpreter but as e be say u undastand him english abeg make u be him interpreter and God go bless u for us. Honourable even british wey teach us english no teach us reach lyk dis, i no kno where u learn ur own from, pls make u stop to dey fight wt english u hear! "As we celebrate our flag and (chaotic) (self sufficiency) at 52, we must realize that Nigeria is still more of a geographic (devise or plan) as has been rightly (said) by Chief Obafemi Awolowo. Not with our centrifugal (abnormal growth) (influencing) over our centripetal (tendency or inclination). It’s a matter for mental (food for though) that we are daily drifting into our ethnic (shells). We still remain one country with disparate ethnic agendas and I can say it for the umpteenth time again that we must sit down in a sovereign national (discussion) to discuss the basis for our nationhood. Anything short of this is just (stupid) (fighting of an imaginary enemy).”
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() war wounds, evry soldier have a story to tell!
| |||||
Eze oyibo...even him surname na gramatical, him bafup sef na anoda gramatical tunda. Reply
| |||||
Quote from: degiantkila on 1-10-2012 06:39 PM Eze oyibo...even him surname na gramatical, him bafup sef na anoda gramatical tunda. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> Reply![]()
| |||||
Gadamen.......u 2 much Reply
| |||||
Loool Reply
| |||||
if his teachers thought him with this type of english, will he be where he is today?..............communication is whn u r understood not whn nobody understands u Reply
| |||||
hahahahha oga nnwa teacher abeg take it easy we no fit read Reply
| |||||
Quote from: Aquarium on 1-10-2012 12:26 PM oboy, this one no be english teacher, na english torturer. Ha! Engilishi. THIS MAN CARRY THIS YOUR ENGLISH GO ABUJA ABEG WE DON TIER TO READ
| |||||
Oh my God , this is nothing but mere jengerious bamboolism of other people`s tongery . Na me an him know wetin we dey talk about . My guy patrick bone that thing . ReplyOskilo
| |||||
Ok Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot