rbest at 21-04-2009 10:50 AM (16 years ago) (f) i hear u Posted: at 21-04-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
methodman at 21-04-2009 11:50 AM (16 years ago) (m) Naija girlz eye dey chuk, they need money or material gifts but flower! is out of the question... Na yankee babes dey gbadu that one.
na wa 4 una o! naija babes no fit imitate yankee babes 4 flowers...?afterall,dem dey imitate dem 4 fashion. Posted: at 21-04-2009 11:50 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rbest at 21-04-2009 02:45 PM (16 years ago) (f) that is it Posted: at 21-04-2009 02:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
methodman at 21-04-2009 02:50 PM (16 years ago) (m) that is it
na wa o! Posted: at 21-04-2009 02:50 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rbest at 21-04-2009 03:05 PM (16 years ago) (f) but ajebo babes say na flower better, for this our 9ja way babes no alow guys rest for buy credit for me. i just read all their comments Posted: at 21-04-2009 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
methodman at 22-04-2009 12:28 PM (16 years ago) (m) but ajebo babes say na flower better, for this our 9ja way babes no alow guys rest for buy credit for me. i just read all their comments
For naija babes...? recharge cards and suya, notin more. Posted: at 22-04-2009 12:28 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rbest at 22-04-2009 12:56 PM (16 years ago) (f) @methodman...., u dey find trobleooo, my hand no dey ooo Posted: at 22-04-2009 12:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
methodman at 22-04-2009 02:17 PM (16 years ago) (m) @methodman...., u dey find trobleooo, my hand no dey ooo
I bn go naija last xmas, the babes no dey help matters at all,even King Solomon no go fit meet-up with their endless demands. anyhw sha,i enjoyed myself. Posted: at 22-04-2009 02:17 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wetin sef? I be goat? Na wetin I wan take flower do sef? Oyingbo wey dey give, no be because say their place fit hold flower for days? For this temperate region, no be die the thing go die. No vex oh bros. Me I don't appreciate flowers as gift. Different strokes........ Posted: at 22-04-2009 02:38 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
walerian at 22-04-2009 03:05 PM (16 years ago) (m) she says it all Posted: at 22-04-2009 03:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
she says it all
Thank u jare! Big Bros Posted: at 22-04-2009 03:23 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
walerian at 22-04-2009 03:27 PM (16 years ago) (m) abeg i be small boy o! but u welkome sha. Posted: at 22-04-2009 03:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
methodman at 22-04-2009 03:32 PM (16 years ago) (m) Wetin sef? I be goat? Na wetin I wan take flower do sef? Oyingbo wey dey give, no be because say their place fit hold flower for days? For this temperate region, no be die the thing go die. No vex oh bros. Me I don't appreciate flowers as gift. Different strokes........
Big sis. u dey vex o! Posted: at 22-04-2009 03:32 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
methodman at 22-04-2009 03:33 PM (16 years ago) (m) abeg i be small boy o! but u welkome sha.
na wa 2 u o!...u dey fear 2 answer "big bros"...? Posted: at 22-04-2009 03:33 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Wetin sef? I be goat? Na wetin I wan take flower do sef? Oyingbo wey dey give, no be because say their place fit hold flower for days? For this temperate region, no be die the thing go die. No vex oh bros. Me I don't appreciate flowers as gift. Different strokes........
Big sis. u dey vex o! No be small oh! Na personal experience cause am. And to worsen things na plastic ones the guys dey bring now sef. Posted: at 22-04-2009 03:35 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
methodman at 22-04-2009 03:41 PM (16 years ago) (m) Wetin sef? I be goat? Na wetin I wan take flower do sef? Oyingbo wey dey give, no be because say their place fit hold flower for days? For this temperate region, no be die the thing go die. No vex oh bros. Me I don't appreciate flowers as gift. Different strokes........
Big sis. u dey vex o! No be small oh! Na personal experience cause am. And to worsen things na plastic ones the guys dey bring now sef. yea...! u better reject am o! b4 dem go start 2 give u wooden/metallic flowers...lol. Posted: at 22-04-2009 03:41 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Reply |
walerian at 22-04-2009 03:53 PM (16 years ago) (m) abeg i nor wan answer big bros now. make i see chance live long. lol Posted: at 22-04-2009 03:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Modex at 23-04-2009 02:38 AM (16 years ago) (m) lol,  flowers, where d water wey she go wateram, for nija dnt tryam wo. Posted: at 23-04-2009 02:38 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |