See Photos Of Goldie And Prezzo Like Never Before (Page 2)

Date: 04-11-2012 9:48 am (11 years ago) | Author: Charles colins
1 [2] 3
- angel4u at 5-11-2012 12:14 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Ernestxx on  4-11-2012 11:34 AM
See idiot wey we send make she go represent naija on de oda hand mek she grab beta moni,she go dey fin husband.i don't blame u na ppl wey choose u i d blame.see as all of dem carry commot for bba,even d oda 2 idots wey yan say dem get heart wahala comot,make una kum bak nxt yr na thunder go fire all of una!

 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-11-2012 12:14 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- angel4u at 5-11-2012 12:16 AM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-11-2012 12:16 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- presciousoluchi at 5-11-2012 12:58 AM (11 years ago)
(f)
Goldie  is confused person.

Posted: at 5-11-2012 12:58 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dlimelite at 5-11-2012 01:03 AM (11 years ago)
(f)
Na their life. Must everything about their life be on the news.
Posted: at 5-11-2012 01:03 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- exever100 at 5-11-2012 02:03 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: dlimelite on  5-11-2012 01:03 AM
Na their life. Must everything about their life be on the news.
yes bcos observers r worried n d eyes r watching.beside them b celeb!
Posted: at 5-11-2012 02:03 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deboalabi262 at 5-11-2012 04:30 AM (11 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 5-11-2012 04:30 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- winace at 5-11-2012 04:34 AM (11 years ago)
(f)
Their biz
Posted: at 5-11-2012 04:34 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasurerazzi at 5-11-2012 07:10 AM (11 years ago)
(f)
Goldie, if I hear!, Undecided
Posted: at 5-11-2012 07:10 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- faka4u at 5-11-2012 08:26 AM (11 years ago)
(m)
Oyo 4dem
Posted: at 5-11-2012 08:26 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- shynur44 at 5-11-2012 08:27 AM (11 years ago)
(m)
na waooo, mr Prezzo wan marry Goldie by force , naija woman don become hot cake Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-11-2012 08:27 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- mankaa at 5-11-2012 08:33 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: kattie77 on  4-11-2012 12:06 PM
I don't like dis couple,they are both just too ugly for my liking
Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
Posted: at 5-11-2012 08:33 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- mankaa at 5-11-2012 08:34 AM (11 years ago)
(f)
 Cry
Posted: at 5-11-2012 08:34 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- mbc2mbc3 at 5-11-2012 09:03 AM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 5-11-2012 09:03 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- lanudja at 5-11-2012 09:16 AM (11 years ago)
(f)
Ride on u two...am behind u
Posted: at 5-11-2012 09:16 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 5-11-2012 09:19 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: kattie77 on  4-11-2012 12:06 PM
I don't like dis couple,they are both just too ugly for my liking
Bt yet they're stil God,s creation... & beside they're nt dat ugly d way we make it look...
Posted: at 5-11-2012 09:19 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Nicksam at 5-11-2012 09:27 AM (11 years ago)
(m)
OK GOOD LUCK FOR THEM
Posted: at 5-11-2012 09:27 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- scaredbabe at 5-11-2012 09:48 AM (11 years ago)
(f)
Mind your own business. Na so una go take old for una papa house without husband. God don give her, her own. So close ur big mouths
Posted: at 5-11-2012 09:48 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- JulietPaul at 5-11-2012 10:43 AM (11 years ago)
(f)
make una dey try help una generation small abeg....goldie n prezzo na which kind pikin una go born?? Roll Eyes
Posted: at 5-11-2012 10:43 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- analyzation at 5-11-2012 11:39 AM (11 years ago)
(m)
she has found her match
Posted: at 5-11-2012 11:39 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shebaby25 at 5-11-2012 12:02 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: exever100 on  4-11-2012 12:36 PM
make una dey try help una generation small abeg....goldie n prezzo na which kind pikin una go born?? Roll Eyes

Na d kind pikin wey everybdy dey born, dem too go born ni ooo. LOLzzz pple.
Posted: at 5-11-2012 12:02 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3