There are speculations that 'BBA Kenyan rapper Prezzo has finally given Goldie his name as they allegedly secretly married at an undisclosed location. However, the details are still not clear but the wedding is long over as you read this.'
I guess the matching outfits (in the photo above) it's just a coincidence.
Posted: at 4-11-2012 09:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac
See idiot wey we send make she go represent naija on de oda hand mek she grab beta moni,she go dey fin husband.i don't blame u na ppl wey choose u i d blame.see as all of dem carry commot for bba,even d oda 2 idots wey yan say dem get heart wahala comot,make una kum bak nxt yr na thunder go fire all of una!
Posted: at 4-11-2012 11:34 AM (12 years ago) | Newbie
See idiot wey we send make she go represent naija on de oda hand mek she grab beta moni,she go dey fin husband.i don't blame u na ppl wey choose u i d blame.see as all of dem carry commot for bba,even d oda 2 idots wey yan say dem get heart wahala comot,make una kum bak nxt yr na thunder go fire all of una!
Posted: at 4-11-2012 12:04 PM (12 years ago) | Hero