SEE HOW KENNEE BE WHEN SMALL (Page 4)

Date: 20-04-2009 1:27 am (15 years ago) | Author: Femi
1 2 3 [4]
- nickyvil at 23-04-2009 11:26 PM (15 years ago)
(m)
well i don rethink am i no wan jump again just for iron lady we you talk na my wife ni oo
Posted: at 23-04-2009 11:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 23-04-2009 11:59 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:26 PM
well i don rethink am i no wan jump again just for iron lady we you talk na my wife ni oo
ah ah! now u don dey talk wetin dey do you since? so u dey luv ironlady abi? u come dey take style fight am? anyway simple, go bring 3 rams, 7 male cows, 24 fowls, 3 bags of rice , 2 bags of beans and em em em!!!! $5000. then i go hold meeting with awon iya mi osonronga and they will give me some charm, part of which will be "touch and follow" if u take am touch ironlady she go follow u go anywhere!!!! even with tripod belle sef! i dey wait oh!
Posted: at 23-04-2009 11:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 24-04-2009 12:13 AM (15 years ago)
(f)
haaaaaaaaaaaa!!dgreatest ofe je igpaju abi......
Posted: at 24-04-2009 12:13 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 24-04-2009 12:16 AM (15 years ago)
(m)
who go fit give me igbaju? dem no dey fear, FEAR? u beta dey pray make hin no get money buy all those thins or else , na me go so  eyin mejjeji po, lagbara awon to ni ile! Tue Tue tue!!! Beni!!!
Posted: at 24-04-2009 12:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 24-04-2009 12:18 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 24-04-2009 12:16 AM
who go fit give me igbaju? dem no dey fear, FEAR? u beta dey pray make hin no get money buy all those thins or else , na me go so  eyin mejjeji po, lagbara awon to ni ile! Tue Tue tue!!! Beni!!!

lolsz...ur shine don dey cry for oti abi!!!!anyways eveen if he has d money i wont accept
Posted: at 24-04-2009 12:18 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 24-04-2009 12:29 AM (15 years ago)
(m)
give u ke? which money u wan collect or reject? u get mid oh! money wey be say even if hin bring am, i n go touch am at all, na irunmole go wack everything! infact, i no go even see the money fr eye sef!
Posted: at 24-04-2009 12:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 24-04-2009 12:31 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 24-04-2009 12:29 AM
give u ke? which money u wan collect or reject? u get mid oh! money wey be say even if hin bring am, i n go touch am at all, na irunmole go wack everything! infact, i no go even see the money fr eye sef!
hmm,better touch n use it to by urself boxers
Posted: at 24-04-2009 12:31 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 24-04-2009 12:39 AM (15 years ago)
(m)
well dagreatest tired run go look for d money i don get am now well and where make i bring am come thank Irunmila iron go be my wife na
Posted: at 24-04-2009 12:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 24-04-2009 12:42 AM (15 years ago)
(f)
never
Posted: at 24-04-2009 12:42 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 24-04-2009 12:45 AM (15 years ago)
(m)
wetin be never u go see make dagreat come you go see opi
Posted: at 24-04-2009 12:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 24-04-2009 12:49 AM (15 years ago)
(f)
.......................
Posted: at 24-04-2009 12:49 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 24-04-2009 12:52 AM (15 years ago)
(m)
.................................................
Posted: at 24-04-2009 12:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 24-04-2009 12:55 AM (15 years ago)
(f)
.
Posted: at 24-04-2009 12:55 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 24-04-2009 12:57 AM (15 years ago)
(m)
how u dey sweet ironlady
Posted: at 24-04-2009 12:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nollylove at 2-06-2009 09:59 PM (14 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 2-06-2009 09:59 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 3-06-2009 12:57 AM (14 years ago)
(f)
am fyne honey
Posted: at 3-06-2009 12:57 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 5-06-2009 01:31 AM (14 years ago)
(m)
miss you my iron
Posted: at 5-06-2009 01:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]