Posted: at | |
| |||||
passing to wheree Heaven na Reply
| |||||
Quote from: nickyvil on 22-04-2009 11:38 PM passing to wheree Heaven na u dey jump, u be puma? persin dey waka pass u dey shout heaven. abi u wan make i knock ur head
| |||||
come knock am sey my head be like door wey dem dey knock Reply
| |||||
u are too dry nik evil Reply
| |||||
Quote from: stripod102 on 23-04-2009 12:21 AM u are too dry nik evil LOL NO TELL ME SAY U DON THEY VEX OOO.. ![]()
| |||||
d guy no try at all na.....ii don dey para ooooo... Reply
| |||||
awwwwwwwwwwwwww...luk at wat dat dude do to my honeybear Reply
| |||||
hey you look like my ipod wey i dey hear @ str.....IPOD Reply
| |||||
are u dump u stpid?ur an butt muscles Reply
| |||||
u dey vex take am easy na Reply
| |||||
if u no shutup i go continue Reply
| |||||
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 12:10 AM come knock am sey my head be like door wey dem dey knock oya bring dat ur coconut head come here! bend am well! kpom!!!!! next time u try am! i go kick ur ass!!!!
| |||||
lolsz.... Reply
| |||||
Quote from: degreatest2 on 23-04-2009 08:58 AM Quote from: nickyvil on 23-04-2009 12:10 AM come knock am sey my head be like door wey dem dey knock oya bring dat ur coconut head come here! bend am well! kpom!!!!! next time u try am! i go kick ur ass!!!!![]() not again.... ![]()
| |||||
yes again dude Reply
| |||||
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:12 AM yes again dude plz plz plz :'( :'( :'(
| |||||
u dey cry come take tissue Reply
| |||||
oya be careful oo dagreatest i fit vex go jump into well na you no go just see me again oo welcome back Reply
| |||||
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:17 PM oya be careful oo dagreatest i fit vex go jump into well na you no go just see me again oo welcome back ah ah e don reach like dat? U wan jump enta well? abeg make sure say na the one wey water full u jum enta oh! ironlady go rush go do thanksgiving fr church!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)