moni4real at 27-11-2012 06:25 PM (12 years ago) (f) FOR NIGERIA 2 MOVE FORWARD, PEOPLE LIKE OBASANJO HAVE 2 DIE, HE HAS BEEN IN POLOITICS SINCE SIXTIES, HE BROUGHT CALAMITY 2 NIGERIA BY HOSTING FESTAC 77, COUNTRIES IN AFRICA BROUGHT INTO NIGERIA THEIR gods, AND GOD IS NOT HAPPY WITRH NIGERIA SINCE THEN. 4 NIGERIA 2 MOVE FORWARD, OBASANJO AND CO HAVE 2 DIE NOW HE IS PLANNING 2 IMPOSE ABOKI AS OUR PRESIDENT COME 2015, BUT THE ANGER OF GOD WILL SURELY FALL ON HIM B4 THAT TIME Posted: at 27-11-2012 06:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bigdad95 at 27-11-2012 07:07 PM (12 years ago) (m) he is not bad,i think he wurt it Posted: at 27-11-2012 07:07 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ZION7ZION at 27-11-2012 07:12 PM (12 years ago) (m) upon all the harsh condition wey i dey for naija......i still fyn pass am. Gbam!!
olboy you fine no bi small, Mushin boy abi na Oshodi boy Posted: at 27-11-2012 07:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ZION7ZION at 27-11-2012 07:14 PM (12 years ago) (m) poster, you 4 no put dat 2nd picture , many 15 and 16 years yori yori gals full 4 NP, mek dey no spoil finish Posted: at 27-11-2012 07:14 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na corect guy Posted: at 27-11-2012 07:16 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Senegal at 27-11-2012 07:24 PM (12 years ago) (m) The guy is okay Posted: at 27-11-2012 07:24 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
ZION7ZION at 27-11-2012 07:36 PM (12 years ago) (m) Brother Mountain of fire, i guess you just finished 4days dry fasting and prayers, na why ur eyes deh see everything around as demon, Repent repent!! Posted: at 27-11-2012 07:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toibeli at 27-11-2012 07:38 PM (12 years ago) (m) The guy no bad, but I fine pass am Posted: at 27-11-2012 07:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
odi2muchi at 27-11-2012 07:59 PM (12 years ago) (m) Infact! dis 1 go cause comotion for many ladies here oooh. dey go don craz as dem dey look d pics sef. some go even download am tak am d masturbate every night. Com dey pretend sey dey no even dey exist at all for dis forum Posted: at 27-11-2012 07:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Alexakay at 27-11-2012 08:11 PM (12 years ago) (f) The guy is loaded Yonder sha. Posted: at 27-11-2012 08:11 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
the guy try sha but i fine pass am Posted: at 27-11-2012 08:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zoe61 at 27-11-2012 08:45 PM (12 years ago) (f) Reply |
micc at 27-11-2012 09:00 PM (12 years ago) (m) ok na Posted: at 27-11-2012 09:00 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chicco77 at 27-11-2012 09:10 PM (12 years ago) (f) Reply |
FinlandGuy at 27-11-2012 09:18 PM (12 years ago) (m) Where is OPEN REALITY AND FINLAND GUY abi Ajani don send Aboki na Ram go Finland?
We dey no shakement,any complain??? ajanni and his ram cough no fit reach Finland,who dash monki banana !!! Posted: at 27-11-2012 09:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
He no reach,come c fyn boys for my village
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 27-11-2012 09:21 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hahaha,I no fit laugh ohh. Fine boy indeed.mtwuuuuu Posted: at 27-11-2012 09:38 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
denmal at 27-11-2012 09:43 PM (12 years ago) (m) this guy no fine reach me Posted: at 27-11-2012 09:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pheleaz at 27-11-2012 09:59 PM (12 years ago) (m) Looking good Posted: at 27-11-2012 09:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
keepingso at 27-11-2012 10:22 PM (12 years ago) (f) d boy try small Posted: at 27-11-2012 10:22 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |