segxwally harrased by a lady in an office environment

Date: 04-12-2012 10:28 am (11 years ago) | Author: Bissy
- at 4-12-2012 10:28 AM (11 years ago)
(m)
I went to a client's office to see a top staff; while waiting at the reception, a very matured lady walked in, wearing a very short gown. Having spoken to the receptionist, she was advised to wait so she took her sit facing me. I was reading thru a sms on ma fone so didn't notice anythn till I raised my head Shocked Shocked :osee wetin dey stare me for face. As much as I tried to refocus my gaze, my spirit was willing but the body was weak. When I no fit take am again, I got up, approached her and whispered in her left ear to sit properly......she was shocked though but me no send....why you go think say u fit dey make man "salivate" for office environment and during working hours!!! After my deal at d office, on my way out....the receptionist approached me to say I should have ignored her antics; she said the lady was unhappy upon say I do am in a coded manner.>>> Abeg, did I do any wrong???Persin dey violate my FHR, make I no complain

Posted: at 4-12-2012 10:28 AM (11 years ago) | Upcoming
- sophiebaby at 4-12-2012 01:14 PM (11 years ago)
(f)
Oboi.. na em make i dey call u bizybody.. guy u F big tym.. omo u see free food wey dem serve u, na em u reject am? Shuuoooo!!! Infact u be ODE.. big one for that matter.  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-12-2012 01:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bissyboy at 5-12-2012 11:52 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  4-12-2012 01:14 PM
Oboi.. na em make i dey call u bizybody.. guy u F big tym.. omo u see free food wey dem serve u, na em u reject am? Shuuoooo!!! Infact u be ODE.. big one for that matter.  Grin Grin Grin Grin
hehehehehehunhunhunhunhohohoho...*boko laffta* Me no dey do anythn else when I dey work oooo; unless persin fit show me same, one second after closing time....I go prove to am say leather strong pass khaki, no dey test me. Persin wey try seduce me somtyms back kno wetin I do am. I'm so reactive but not while at work Wink how u dey, sophie; I go land PH one of dis days oooooo
Posted: at 5-12-2012 11:52 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 5-12-2012 12:17 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Bissyboy on  5-12-2012 11:52 AM
hehehehehehunhunhunhunhohohoho...*boko laffta* Me no dey do anythn else when I dey work oooo; unless persin fit show me same, one second after closing time....I go prove to am say leather strong pass khaki, no dey test me. Persin wey try seduce me somtyms back kno wetin I do am. I'm so reactive but not while at work Wink how u dey, sophie; I go land PH one of dis days oooooo

i dey as i dey.. no shaking.. dey come

Posted: at 5-12-2012 12:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dabattleaxe at 5-12-2012 06:47 PM (11 years ago)
(m)
You did the right thing my guy.
Posted: at 5-12-2012 06:47 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Sweeetlove at 6-12-2012 01:28 PM (11 years ago)
(f)
chai, why u no call my fon number.
Posted: at 6-12-2012 01:28 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply