emmymth at 27-04-2009 01:49 PM (16 years ago) (m) no now.Na just harsh
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 27-04-2009 01:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmymth, you wey dey look like WANTED person, na me you dey threaten abi, You want take style enter the competition, you trick no go give you any cheap point, go use another trick. Your face sef no go make person shy, you are not qualified to come on board, I therefor suspend you from here and sentence you to live eternity in confession forum!!!! 14_Inches_Long Posted: at 27-04-2009 02:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 27-04-2009 02:35 PM (16 years ago) (m) i go increase ur height oh
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 27-04-2009 02:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 27-04-2009 02:37 PM (16 years ago) (f) lol, c who dey sentence person, frog jump like u, c if emmy catch u e, u go gree say fire is on d mountain. isi potty Posted: at 27-04-2009 02:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 27-04-2009 02:43 PM (16 years ago) (m) @ iphie, abeg help me remind am incase hin don 4get
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 27-04-2009 02:43 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 27-04-2009 02:52 PM (16 years ago) (f) i resemble ya messenger, take tym o, Posted: at 27-04-2009 02:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 27-04-2009 02:54 PM (16 years ago) (m) u don 4get ur primary assignment?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 27-04-2009 02:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
So all of you refused to vote, if you no do am jeje na by force all of una go vote. If mobile police catch area boys, na the shout of EJOOO SIR hin go dey shout, BRB... 14_Inches Posted: at 29-04-2009 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmymth, you wey dey look like WANTED person, na me you dey threaten abi, You want take style enter the competition, you trick no go give you any cheap point, go use another trick.
Your face sef no go make person shy, you are not qualified to come on board,
I therefor suspend you from here and sentence you to live eternity in confession forum!!!!
14_Inches_Long
eeewoooo...  14:14, na emmy ;large be like wanted person? bcos him wear overall wey be like dem prisoners own abi.. for your information, emmy na engineer, na engineer overall him wear so. no be dem prisoner own. Posted: at 29-04-2009 02:13 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Engineer my foot!!!!!, Hin face resemble the person wey just scale fence for Kirikiri. You no see say na dat kind of uniform them dey wear when you go for service inside Alagbon close !!!! take ya time emmy. 14_Inches Posted: at 29-04-2009 03:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 29-04-2009 03:32 PM (16 years ago) (f) 14 u self b like wanted baba ibeji Posted: at 29-04-2009 03:32 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatseye at 29-04-2009 04:00 PM (16 years ago) (m) explain dis ur joke oooo....or abi award......eligibility Posted: at 29-04-2009 04:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
14 u self b like wanted baba ibeji
Posted: at 29-04-2009 04:03 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 29-04-2009 04:09 PM (16 years ago) (f) Abeg, Who si the most controversial naijapal  Please make we know now before award finis for ground !!!! 14_Inches_Long would have love to answer.. but new here... Posted: at 29-04-2009 04:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
iphie at 29-04-2009 04:12 PM (16 years ago) (f) mmmmmmmmmm Posted: at 29-04-2009 04:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Engineer my foot!!!!!,
Hin face resemble the person wey just scale fence for Kirikiri. You no see say na dat kind of uniform them dey wear when you go for service inside Alagbon close !!!!
take ya time emmy.
14_Inches
ol boy, my hand no dey oooo...  @emmy: him say you resemble one person wey just scale fence for Kirikiri... na true? Posted: at 30-04-2009 09:33 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 11:10 AM (16 years ago) (m) 14 inches,u neva increase or reduce ur height?y u dey yarn opata?whish level sef?u see ma gentle face talk say e luk lyk prisoners own abi?maybe u be ex-convict dat's y u know hw prisoners dey look nah
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 11:15 AM (16 years ago) (m) 14 inches,u neva increase or reduce ur height?y u dey yarn opata?whish level sef?u see ma gentle face talk say e luk lyk prisoners own abi?maybe u be ex-convict dat's y u know hw prisoners dey look nah
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
What goin on here? who is giving an award in joke's forum? take time o! 14...14
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 30-04-2009 11:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmymth at 30-04-2009 11:21 AM (16 years ago) (m) thank god say cold no wound u 4 dt place.wetin happen sillyjoker?
IF U'RE NOT INFORMED,U'LL BE DEFORMED AND IT WILL BE HARD FOR U TO BE ROFORMED Posted: at 30-04-2009 11:21 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |