1 man with hin wife dey get problem bcos of fire (sex) so tay, the wife come tire for her husband. Every where the man see the woman e go wan to take one point (sex) for kitchen o, for bathroom o, even for sitting room some time sef e dey even take point for their balcony. Until the woman come tire for the man say she go report to her father. even as the woman talk so that the man go reduce the firing times the man no worry instead the man come worse. the woman no get another choice again than to go tell her papa. After she don tell her Papa the Old man come invite the husband and wife to see how him go take reduce the fire. So at the end of the meeting dem come agree say the man go dey take 3 points a day.
After since then the man don try to dey manage 3 points a day..until one day the man don already take 3 pointsfor that day, so as him dey for bedroom the wife come inside to pick up some thing na him the man just get up and grab the woman.. suddenly the woman come dey hala say.. na wetin ..na wetin.. you never take your 3 complete? na him the man come dey beg her.. Abeg ... abeg borrow me one for tomorrow... God go bless you nust borrow me
Posted: at 29-04-2009 01:53 PM (16 years ago) | Newbie
LadyBig2009 at 29-04-2009 02:15 PM (16 years ago) (f)
hmmmmm...............
Posted: at 29-04-2009 02:15 PM (16 years ago) | Upcoming