Posted: at | |
| |||||
Wetin no go get Association for Naija? ReplyWitchcraft association, Marijuana Smokers Club, Corrupt looters Club, Palm Wine Drinkers Club, Ashawo association etc
| |||||
Quote from: dickman2 on 30-01-2013 05:37 PM soon ashawo go takeover this country oooh...them get school self for benin lagos road..nawa oooh..hmmmmmmmmm..things dey happen for dowm town.. you see as you dey fool your self? if i talk to you the fact about you and your tribe now you go dey vess ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: beneno on 31-01-2013 04:04 PM you see as you dey fool your self? if i talk to you the fact about you and your tribe now you go dey vess wait..i call your name..
| |||||
PLS SUPER EAGLES WIN THIS CUP SO THAT WE ENJOY FREE OPIO FOR ONE WEEK. I AM READY FOR THIS WEEK FREE BED GAME. Reply
| |||||
what a patrotic thing to do for your country.....those who are calling names and condeming what have you done for your country.....this women are in business because most you talking here patronise them...HYPOCRITES Reply
| |||||
![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: beneno on 31-01-2013 04:04 PM you see as you dey fool your self? if i talk to you the fact about you and your tribe now you go dey vess My dear pls Use ur precious time for something meaningful I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: beneno on 31-01-2013 04:04 PM you see as you dey fool your self? if i talk to you the fact about you and your tribe now you go dey vess your sisters for street italy na them dey fool their self..bush boy..mafia dey kill them everyday..them go die finish..if them no stop ashawo work..
| |||||
Quote from: beneno on 31-01-2013 04:04 PM you see as you dey fool your self? if i talk to you the fact about you and your tribe now you go dey vess your sisters for street italy na them dey fool their self..bush boy..mafia dey kill them everyday..them go die finish..if them no stop ashawo work..
| |||||
who be that girl wa they talk about person sisther for italy, you for nigeria you no dey do asawo how many boy friend you get he no rach 5 or 6 no be arsawo be that Reply
| |||||
Rubbish ReplyIf you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
Quote from: henryco on 31-01-2013 06:29 PM who be that girl wa they talk about person sisther for italy, you for nigeria you no dey do asawo how many boy friend you get he no rach 5 or 6 no be arsawo be that ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
what would it profit you to f***k all 0the players and loose your own soul... Reply![]()
| |||||
What would it profit you to phyuk all the players and loose your souls.... Reply![]()
| |||||
Hahahahhaah ..... Free Pu***Y for Gold ?? Thats Interesting jare ... Reply
| |||||
![]()
| |||||
Kk sha! ReplyA reticent & an alacritous guy who's munificient & isn't skeptical abt d law of infallibility! ![]()
| |||||
Well nothing wrong with giving people a chance to contribute whichever way they can is there ? But i know this just another senseless 9japal ruse . That story happened in zambia last year news last year. People running of ideas here it appears ... Reply " If its not for love - its for nothing " [/size]
| |||||
![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)