prencess at 2-05-2009 04:11 PM (15 years ago) (f) hahahaahah very funny who is said that poster is not handsomebeautiful? Posted: at 2-05-2009 04:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@ dprince u want make i use ur tie to hang u? @ phemmialone but we are still better dan u @ prencess i love u 4 that comment Posted: at 2-05-2009 04:14 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
dprince at 2-05-2009 04:32 PM (15 years ago) (m) playstation2 i don't blame u at all............. my dog has been baking since she saw ur pix. abeg evaporate jare. I pity Prencess wey de praise u. Ur ppl are calling u in d bush. yeyeeeeeeee.......lol Posted: at 2-05-2009 04:32 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sandie at 2-05-2009 04:50 PM (15 years ago) (f) whats serious about this?
Naturally lifted, naturally gifted. Posted: at 2-05-2009 04:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
playstation2 i don't blame u at all............. my dog has been baking since she saw ur pix. abeg evaporate jare. I pity Prencess wey de praise u. Ur ppl are calling u in d bush. yeyeeeeeeee.......lol
u are from which village, u think say ur type dey here, abi u be togolese. sey dem draw u for this pic or u borrow motor snap am Posted: at 2-05-2009 05:00 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pires07 at 2-05-2009 08:05 PM (15 years ago) (m) poster u too much jor,
birds of d same feather
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 2-05-2009 08:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 2-05-2009 08:07 PM (15 years ago) (m) please proudly rate this pics
thanx
man, ur wahala sef.........e don pass abujo-korokuikui flu
2.0. Posted: at 2-05-2009 08:07 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Beauti4 at 2-05-2009 08:11 PM (15 years ago) (f) Reply |
diplomatik at 2-05-2009 08:36 PM (15 years ago) (f) please proudly rate this pics
thanx
(almost shot my self)...wtf is this huh ?...rate what ....hisss
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 08:36 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 2-05-2009 09:00 PM (15 years ago) (m) please proudly rate this pics
thanx
(almost shot my self)...wtf is this huh ?...rate what ....hisss u shld hav calld me to shoot u properly na
2.0. Posted: at 2-05-2009 09:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 09:03 PM (15 years ago) (f) please proudly rate this pics
thanx
(almost shot my self)...wtf is this huh ?...rate what ....hisss u shld hav calld me to shoot u properly na gtfooo..toks...i done carry ur ak47 ...bb gave me..i go shoot u instead
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 09:03 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 2-05-2009 09:45 PM (15 years ago) (m) please proudly rate this pics
thanx
(almost shot my self)...wtf is this huh ?...rate what ....hisss u shld hav calld me to shoot u properly na gtfooo..toks...i done carry ur ak47 ...bb gave me..i go shoot u instead hahahhaa, dats a lie, i trust my sis jor, she cant give u my stuff na even if she does give it to u, at least, i'm on the safe side, cuz u dont know hw to operate it instead of shootin at me, u'll end up killing ursef
2.0. Posted: at 2-05-2009 09:45 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 09:47 PM (15 years ago) (f) :'( :'( :'( thank u..i never knew u wanted me dead...i don't even know why i can me to u..i thought u were different...
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 09:47 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 09:50 PM (15 years ago) (f) the both of u need to sort ur self out dip stay away from ma brother go to ur husband house na sho na by force abeg carry ur brother go ..b4 i shoot him instead...
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 09:50 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 09:55 PM (15 years ago) (f) the both of u need to sort ur self out dip stay away from ma brother go to ur husband house na sho na by force abeg carry ur brother go ..b4 i shoot him instead... OYA Carri ma gun give me now now b4 i change ma mind ooooooooooooo i would tell the police u stole it from ma house remeber u don have a liecence for that gun lol i'm thinking of wasting u too ooo...wetin..i thought u were my girl...is it bcos my husband is chasing u....i no blame u .....i blame that my husband...carry ur gun..b4 i shoot u too...
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 09:55 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 10:01 PM (15 years ago) (f) the both of u need to sort ur self out dip stay away from ma brother go to ur husband house na sho na by force abeg carry ur brother go ..b4 i shoot him instead... OYA Carri ma gun give me now now b4 i change ma mind ooooooooooooo i would tell the police u stole it from ma house remeber u don have a liecence for that gun lol i'm thinking of wasting u too ooo...wetin..i thought u were my girl...is it bcos my husband is chasing u....i no blame u .....i blame that my husband...carry ur gun..b4 i shoot u too... u talk like u dont know me ur husband cant satisfy me physically, financailly, segxwal in every way u trust na lol anywaz we are gyal na i just want the gun bak b4 ma brother start lookin 4 it u dig he can oo..but i know even go talk...cos i want him home.....so toks no know u carry am...u're dead now...lol
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 10:01 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennee at 2-05-2009 10:05 PM (15 years ago) (m) @ dprince u want make i use ur tie to hang u?
@ phemmialone but we are still better dan u
@ prencess i love u 4 that comment
Shuooo!! Yu Be Demon ooo, yu wan Kill am??
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 2-05-2009 10:05 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 10:12 PM (15 years ago) (f) the both of u need to sort ur self out dip stay away from ma brother go to ur husband house na sho na by force abeg carry ur brother go ..b4 i shoot him instead... OYA Carri ma gun give me now now b4 i change ma mind ooooooooooooo i would tell the police u stole it from ma house remeber u don have a liecence for that gun lol i'm thinking of wasting u too ooo...wetin..i thought u were my girl...is it bcos my husband is chasing u....i no blame u .....i blame that my husband...carry ur gun..b4 i shoot u too... u talk like u dont know me ur husband cant satisfy me physically, financailly, segxwal in every way u trust na lol anywaz we are gyal na i just want the gun bak b4 ma brother start lookin 4 it u dig he can oo..but i know even go talk...cos i want him home.....so toks no know u carry am...u're dead now...lol lol i was just helpin out a friend in need na abeg dont let him be upset with me coz it take tyme b4 he 4gives me abeg u know u are dat u are ma friend dont hurt me ooooooooooooo its ok..i won't i'm calm now
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 10:12 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 10:19 PM (15 years ago) (f) its ok bb...love u too....but i'm pissed...osi is giving me headache..
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 10:19 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-05-2009 10:24 PM (15 years ago) (f) dont mind dat block head dont worri all the headach will be gone as soon as u take some paracetamol lol [/quote i no go take anything..i just wan shoot him...infact i'm going clubbing..can u help me watch my kid....i'll drop him over...please
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 2-05-2009 10:24 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |