doubled192 at 9-05-2009 02:09 PM (16 years ago) (m) aiight man Posted: at 9-05-2009 02:09 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ironlady at 9-05-2009 02:21 PM (16 years ago) (f) dj .....afeez @favour Posted: at 9-05-2009 02:21 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
dj .....afeez @favour
na afeez na him sing am? abi bright chimezie alias okor junior. Posted: at 9-05-2009 02:23 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
UNA PELE 4 HERE OOOO Posted: at 9-05-2009 02:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 9-05-2009 02:27 PM (16 years ago) (f) kristi u no well..ahaha...emma how u dey Posted: at 9-05-2009 02:27 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
UNA PELE 4 HERE OOOO
emma jesus, you sef pele.... you buy moto, you no even wash am for us... pele to you too... Posted: at 9-05-2009 02:30 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
LOL..MOTO WAY I GO BORROW FOR..MY FRIEND PLACE...  IRON..L NOTHING DO ME.. Posted: at 9-05-2009 02:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
doubled192 at 9-05-2009 02:44 PM (16 years ago) (m) hey emma, carry ma car come.. ur money don expire yesterday friday.. Posted: at 9-05-2009 02:44 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OOOOO WHY U DEY OPEN MY YANSH..4 HERE NOW...MAKE THEM KNOW SAY ME AND U GO BORROW CAR AND MY OWN MONEY NO COMPLETE AND U COME HELP ME COMPLETE AM..NA WHA 4 U OOOO.. Posted: at 9-05-2009 02:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
doubled192 at 9-05-2009 02:51 PM (16 years ago) (m) lol...i thnk say u glue ur yansh ni?...i dey gbadun ur reply.. u dey always won dey put me in d same category, but nothing do u sha... baba sule wa get dat kabukabu say him won go work with am tomorrow, try return am back... i don return ma Hummer.. notin do u sha Posted: at 9-05-2009 02:51 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OOOOO WHY U DEY OPEN MY YANSH..4 HERE NOW...MAKE THEM KNOW SAY ME AND U GO BORROW CAR AND MY OWN MONEY NO COMPLETE AND U COME HELP ME COMPLETE AM..NA WHA 4 U OOOO..  what are you guys hidding in your yanshs.... Posted: at 9-05-2009 02:53 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
doubled192 at 9-05-2009 02:55 PM (16 years ago) (m) fried shit Posted: at 9-05-2009 02:55 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HEHEHEH Posted: at 9-05-2009 03:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fried shit
what?  una yansh na microwave..... Posted: at 9-05-2009 03:30 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
doubled192 at 9-05-2009 03:33 PM (16 years ago) (m) hehehe,, not ours.. emma's Posted: at 9-05-2009 03:33 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hehehe,, not ours.. emma's
hahahaha.... OMG..... Posted: at 9-05-2009 03:42 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 9-05-2009 10:49 PM (16 years ago) (f) sweeet! @ iron lady! who sang orie fonka sibe? u knw?
na bright chimezie "okoro junior"....  ese.. i no need am.lol Posted: at 9-05-2009 10:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
favourtee at 9-05-2009 10:50 PM (16 years ago) (f) dj .....afeez @favour
thnks jare Posted: at 9-05-2009 10:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 9-05-2009 10:51 PM (16 years ago) (f) ur welcome..muahh Posted: at 9-05-2009 10:51 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
favourtee at 9-05-2009 11:04 PM (16 years ago) (f) u guys are gays oo Posted: at 9-05-2009 11:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |