Naijapals a place! (Page 5)

Date: 10-05-2009 4:02 pm (15 years ago) | Author: Umar Faruk Yusuf
1 2 3 4 [5] 6 7
- zarma at 3-08-2009 05:38 PM (15 years ago)
(m)
 Smiley   @TEECO! u no tell how u see Naija network.

Posted: at 3-08-2009 05:38 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 3-08-2009 05:39 PM (15 years ago)
(m)
too bad

Posted: at 3-08-2009 05:39 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zarma at 3-08-2009 05:45 PM (15 years ago)
(m)
2 worst.

Posted: at 3-08-2009 05:45 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 3-08-2009 05:52 PM (15 years ago)
(m)
abi

Posted: at 3-08-2009 05:52 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rbest at 3-08-2009 06:58 PM (15 years ago)
(f)
oga zerma how u dey
Posted: at 3-08-2009 06:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zarma at 4-08-2009 03:53 PM (15 years ago)
(m)
 Smiley @ Rbest! i'm fine and u!

Posted: at 4-08-2009 03:53 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 4-08-2009 04:00 PM (15 years ago)
(m)
cool

Posted: at 4-08-2009 04:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rbest at 4-08-2009 10:30 PM (15 years ago)
(f)
am fine oo, dey jolly dey follow una
Posted: at 4-08-2009 10:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zarma at 5-08-2009 01:53 PM (15 years ago)
(m)
 Smiley Na we dey follow you coolele. we dey do the working and una dey do the chopping.

Posted: at 5-08-2009 01:53 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 5-08-2009 08:35 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: zarma on  5-08-2009 01:53 PM
Smiley Na we dey follow you coolele. we dey do the working and una dey do the chopping.

No be lie

Posted: at 5-08-2009 08:35 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zarma at 5-08-2009 08:56 PM (15 years ago)
(m)
Teeco! no be lie meaning to say you don't agree with me.

Posted: at 5-08-2009 08:56 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 5-08-2009 08:58 PM (15 years ago)
(m)
me and you dey together since na rbest no one cooperate

Posted: at 5-08-2009 08:58 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rbest at 5-08-2009 09:18 PM (15 years ago)
(f)
how i go coperate wit u? i bi boko haram memeber?
Posted: at 5-08-2009 09:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zarma at 5-08-2009 09:38 PM (15 years ago)
(m)
 :)Teeco help me tell what happens to people who don't coperate. and even the so called Boko haram.

Posted: at 5-08-2009 09:38 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rbest at 5-08-2009 09:43 PM (15 years ago)
(f)
teeco dey eat, he go tell u wen he come bak
Posted: at 5-08-2009 09:43 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zarma at 5-08-2009 09:49 PM (15 years ago)
(m)
 Smiley  ok i'll wait.

Posted: at 5-08-2009 09:49 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rbest at 5-08-2009 10:05 PM (15 years ago)
(f)
ok, just wait for am
Posted: at 5-08-2009 10:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mushabc at 7-08-2009 02:26 PM (15 years ago)
(f)
i know
Posted: at 7-08-2009 02:26 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- teeco at 7-08-2009 02:49 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: rbest on  5-08-2009 09:43 PM
teeco dey eat, he go tell u wen he come bak

you go enter Resarve/gota

Posted: at 7-08-2009 02:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zarma at 7-08-2009 02:54 PM (15 years ago)
(m)
 Smiley Wow! what a pray is that my G.

Posted: at 7-08-2009 02:54 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7

Featured Discussions