Dem say the Hips Do Not Lie!!! Londa Ogutu is a true evidence of this! She is famous in Kenya for being on TV while having hips like hippopotamus while being human!!
I specialize in investigative reportage across several subject matter and sectors but mainly focus on metro events and investigation. Do leave your thoughts and opinion on my reports to let me know what you think about them. Thank you
Posted: at 1-05-2013 12:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero
kingcalors at 1-05-2013 12:26 PM (12 years ago) (m)
Nonsense! This is no news. Abegi make i move on
Posted: at 1-05-2013 12:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac
ABEG THIS NAJIA PALS MAKE UNA DEY FIND BETTER NEWS OR CLOSE DOWN THIS SITE. HIPS WEY DEY NAIJA PASS THIS ONE, WHY GOING TO KENYA TO LOOK SOMEBODY WIFE HIPS...... BUSY BODY
Posted: at 1-05-2013 01:19 PM (12 years ago) | Newbie
Poster if ur news source no wan give u news again,enter twitter go copy original news paste for us here we go read am happy.No b all this memory verse wey u dey giv us.
Posted: at 1-05-2013 02:01 PM (12 years ago) | Newbie