Height Issues: Do Girls like To Date Guys Shorter Than Them? [Romance] (Page 3)

Date: 15-05-2013 10:03 am (10 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5
- morgrawl231 at 15-05-2013 12:56 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 15-05-2013 12:49 PM
person wey get big prick no dey announce am.. so go sidan for dorty  Grin Grin Grin Grin bring ya prick for enlargement and training for my office...F-R-E-E of charge  Grin
ok ooo,,,if u no hear me,,,,me don hear u,,,i go post am to u,,,,but i tell u wen u see am,,,u go fear,,,fear!!
Posted: at 15-05-2013 12:56 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 15-05-2013 01:03 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: morgrawl231 on 15-05-2013 12:56 PM
ok ooo,,,if u no hear me,,,,me don hear u,,,i go post am to u,,,,but i tell u wen u see am,,,u go fear,,,fear!!

no send me ooo abeg..

Posted: at 15-05-2013 01:03 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- JAYMAN78 at 15-05-2013 01:36 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 15-05-2013 10:37 AM
u r guessing morgrawl231.... fear short guys o.. no be all wey get short prick ooo.. some dey gada prick o.. but i sure sey dem tanda for ground Gidigba.. dem fit go 2hrs a round at a stretch... walahi i swear.... dos ones wey get big body bones make u fear dem ooo..cos dia prick dey huge but short sha  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


You don taste ikeregbe tin before? u talk like person wey get experience
Posted: at 15-05-2013 01:36 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- etibaba at 15-05-2013 02:53 PM (10 years ago)
(m)
They try.

Posted: at 15-05-2013 02:53 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- interpo777 at 15-05-2013 02:56 PM (10 years ago)
(m)
i would only advice going for guls a bit shorter than u re or atleast the same height..4 me  am 1 metre 90cm tall and my g friend is a bit less
Posted: at 15-05-2013 02:56 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 15-05-2013 02:59 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: JAYMAN78 on 15-05-2013 01:36 PM

You don taste ikeregbe tin before? u talk like person wey get experience

YES NAU.. i don play ball keep shoe one corner o

Posted: at 15-05-2013 02:59 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BlueIxora at 15-05-2013 03:01 PM (10 years ago)
(f)
Cool
Posted: at 15-05-2013 03:01 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- factfinding at 15-05-2013 03:57 PM (10 years ago)
(m)
Sophie me no dey naija now how i go dey take Akpu ? where do i see akpu to take if any of them can maintain only the Nutrient for bfast and lunch without food then i will write it here, because after taking it i only eat food for dinner
Posted: at 15-05-2013 03:57 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osamabinladin at 15-05-2013 04:00 PM (10 years ago)
(m)
Passing !
Posted: at 15-05-2013 04:00 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zoe61 at 15-05-2013 04:23 PM (10 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-05-2013 04:23 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 15-05-2013 05:12 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: factfinding on 15-05-2013 03:57 PM
Sophie me no dey naija now how i go dey take Akpu ? where do i see akpu to take if any of them can maintain only the Nutrient for bfast and lunch without food then i will write it here, because after taking it i only eat food for dinner

ok i don hear na..  Grin Grin Grin be like pizza and burger dey make am huge.. make i go inform Ajanni na

Posted: at 15-05-2013 05:12 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dlimelite at 15-05-2013 05:16 PM (10 years ago)
(f)
Some do, but most dont
Posted: at 15-05-2013 05:16 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- malvin2525 at 15-05-2013 05:51 PM (10 years ago)
(m)
 Undecided Undecided Undecided
Posted: at 15-05-2013 05:51 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- cocoeni at 15-05-2013 06:03 PM (10 years ago)
(f)
hmmm
Posted: at 15-05-2013 06:03 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Valkenny17 at 15-05-2013 06:20 PM (10 years ago)
(m)
Make I tell all of una wey dey talk....na short man go hammer the shompol with him captain, wey the babyna go confirm.
like me wey u dey sight from one mile..my captain na degema wey bi say kepere them dey que dey pay money make I
service-cable their shompol. make u no try short man is ur shompol too dey use grease.
Posted: at 15-05-2013 06:20 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- sonjohn994 at 15-05-2013 06:28 PM (10 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-05-2013 06:28 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mercy-Edo at 15-05-2013 06:48 PM (10 years ago)
(f)
them sabi do no be small..
Posted: at 15-05-2013 06:48 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- Valkenny17 at 15-05-2013 07:02 PM (10 years ago)
(m)
All shatels here, since your maleh give you life...you don carry your panama swallow 20inches donga before? abeg raise up ur hands make I touchlight am.
Posted: at 15-05-2013 07:02 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- Valkenny17 at 15-05-2013 07:28 PM (10 years ago)
(m)
Guyz here, who want a long and huge AK47, try my techniques now and gain atleast 8-10cm(18-20inches) in less than 3 wks. My techniques will give you a propelling axle for 1 and half hr speed race.
Posted: at 15-05-2013 07:28 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- Olisajien at 15-05-2013 07:45 PM (10 years ago)
(m)
Kissing goes by favour

Posted: at 15-05-2013 07:45 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5