Naija police are no classified as a police force, that's why there name no follow because there corruption even carry bible and Koran dey waka. In truth, they are armed robbers in uniform. Posted: at 19-05-2013 12:18 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
arsenal123 at 19-05-2013 12:47 AM (11 years ago) (m) Reply |
Asterimou at 19-05-2013 12:59 AM (11 years ago) (m) Na we know our people. No. 1. Maybe they make this list before the birth of Nigeria, not after. please poster reinvent ur list abeg cos i dey vex Posted: at 19-05-2013 12:59 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
asaolu13 at 19-05-2013 01:11 AM (11 years ago) (m) Poster where you put Malaysian police Posted: at 19-05-2013 01:11 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
xasalamx at 19-05-2013 02:50 AM (11 years ago) (m) U ppl neva c indian police abi Posted: at 19-05-2013 02:50 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
EmekaBlue at 19-05-2013 03:06 AM (11 years ago) (m) nigerian police is not amongst d 1st ten & una no hapi instead una dey pray make e dey 1st...Na waa 4 una o Posted: at 19-05-2013 03:06 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shegzan at 19-05-2013 04:39 AM (11 years ago) (m) Kk!
A reticent & an alacritous guy who's munificient & isn't skeptical abt d law of infallibility!  Posted: at 19-05-2013 04:39 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This rating is wrong,,,,,,if i should call a spade a spade, 9ja police should be among the top 5ive,,,, Posted: at 19-05-2013 05:05 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
kingcalors at 19-05-2013 05:52 AM (11 years ago) (m) My fellow pals, though Naija police is corrupt, there are other police countries 10 tymz more corrupt than us. If we tinq dat its not TRUE make we all join police at least we go dey see 20, 20 Naira every day wey we go dey take drink Garri instead of stealing. Abi na laie? Posted: at 19-05-2013 05:52 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Machealex at 19-05-2013 06:19 AM (11 years ago) (m) O BOY I STILL DEY STROLL DOWN OOOOO, SO NAIJA POLICE NO DEY THERE? WELL I THINK THEIR OWN GET DEGREE @ IT'S HIGHEST LEVEL SO E NO SURPOSE TO FOLLOW DEY HERE Posted: at 19-05-2013 06:19 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Seyema at 19-05-2013 06:37 AM (11 years ago) (m) How come nigeria not there Posted: at 19-05-2013 06:37 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Biafranwar at 19-05-2013 07:28 AM (11 years ago) (m) Nigeria police is number 1 Posted: at 19-05-2013 07:28 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Component at 19-05-2013 08:17 AM (11 years ago) (m) Nig police corruption is d combination of all d nos from no 1 to no 10. Posted: at 19-05-2013 08:17 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
bdbest at 19-05-2013 08:19 AM (11 years ago) (m) Nigeria mst b No 0 Posted: at 19-05-2013 08:19 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
malvin2525 at 19-05-2013 08:25 AM (11 years ago) (m) where is naija police? Posted: at 19-05-2013 08:25 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dofran2005 at 19-05-2013 08:34 AM (11 years ago) (m) guys Nigerian police are corrupt but not like the police from thses countries, travel and see, you will know that our police are clean Posted: at 19-05-2013 08:34 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Alright ! Posted: at 19-05-2013 08:36 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
hassman at 19-05-2013 08:50 AM (11 years ago) (m) My fellow pals, though Naija police is corrupt, there are other police countries 10 tymz more corrupt than us. If we tinq dat its not TRUE make we all join police at least we go dey see 20, 20 Naira every day wey we go dey take drink Garri instead of stealing. Abi na laie?
D N20 at gun point for roadblock na arm-robbery o. No thief pass dat one. Posted: at 19-05-2013 08:50 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
micc at 19-05-2013 08:53 AM (11 years ago) (m) Big lie where is Nigeria my country Posted: at 19-05-2013 08:53 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
hassman at 19-05-2013 08:57 AM (11 years ago) (m) Big lie where is Nigeria my country
E dey number 1A. Posted: at 19-05-2013 08:57 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |