If anybody say you no go make am, hear dis: Ayipa niti Steering, Atepa niti Brake, Afapa niti Gear, Afunbe niti Tyre, Awapa niti Moto. Na so your enemy life go be. Oya gba ori re mu... Ki o kepe Oluwa lohun ara... pariwo bi eni ti team e score... so wipe Ooooluwa ooooo!! Tani eni naa t'o gba Blackberry Bold-5 lowo mi, t'o wa gbe Nokia 3310 lemi lowo... Ina Olorun oooo!!! Jo owo naa ki o si fi Blackberry Porche ropo.... ADURA Lolz...
Posted: at 23-05-2013 02:23 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Fertymor at 27-05-2013 12:06 PM (10 years ago) (f)
Quote from: jossy4reall on 23-05-2013 10:55 PM
I no dey imagine am...dis guy above me sabi lie can somebody else pls tell me what she's saying
U people will not kill person 4 dis Naijapals o Na u say make dem tell u d meaning of the above post, now u are saying the person sabi lie (Lolz...) How u take know say na lie he dey lie
Posted: at 27-05-2013 12:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac
jossy4reall at 28-05-2013 12:04 AM (10 years ago) (m)
Quote from: Fertymor on 27-05-2013 12:06 PM
U people will not kill person 4 dis Naijapals o Na u say make dem tell u d meaning of the above post, now u are saying the person sabi lie (Lolz...) How u take know say na lie he dey lie
a single truth can never cum out of dat guy mouth...persin wey dey blow lie give him shadow talkless of anoda person
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 28-05-2013 12:04 AM (10 years ago) | Hero
Fertymor at 28-05-2013 07:43 PM (10 years ago) (f)
THE MEANING OF WHAT I POST PRAYER BUT IN FUNNY WAY Ayipa niti Steering, Atepa niti Brake, Afapa niti Gear, Afunbe niti Tyre, Awapa niti Moto. (The way people control Steering, Brake, Gear, Tyre & Motor harder, will be d hardest way in ur enemies life) Na so your enemy life go be. Oya gba ori re mu...
Ki o kepe Oluwa lohun ara (Short d name of GOD-of-miraculous)... Pariwo bi eni ti team e score (Short like d person his team has score a biggest goal) Tani eni naa t'o gba Blackberry Bold-5 lowo mi (tell GOD dat, who ever collected my BB Bold 5 4rm mi) t'o wa gbe Nokia 3310 lemi lowo (and replace it with Nokia 3310) Ina Olorun oooo! Jo owo naa ki o si fi Blackberry Porche ropo... (let d Fire-of-GOD heat/burn d person and replace it with BB Porche) Lolz ADURA (oya Prayer) Lolz...
I don interpret ram 4 una o, bcos I no wan sell my padi wey no sabi Yoruba wella
Posted: at 28-05-2013 07:43 PM (10 years ago) | Gistmaniac
ExpertTbright at 28-05-2013 11:25 PM (10 years ago) (m)
Quote from: Fertymor on 27-05-2013 12:06 PM
U people will not kill person 4 dis Naijapals o Na u say make dem tell u d meaning of the above post, now u are saying the person sabi lie (Lolz...) How u take know say na lie he dey lie
hehe no mınd am
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 28-05-2013 11:25 PM (10 years ago) | Hero
jossy4reall at 29-05-2013 06:18 AM (10 years ago) (m)
Quote from: Fertymor on 28-05-2013 07:43 PM
THE MEANING OF WHAT I POST PRAYER BUT IN FUNNY WAY Ayipa niti Steering, Atepa niti Brake, Afapa niti Gear, Afunbe niti Tyre, Awapa niti Moto. (The way people control Steering, Brake, Gear, Tyre & Motor harder, will be d hardest way in ur enemies life) Na so your enemy life go be. Oya gba ori re mu...
Ki o kepe Oluwa lohun ara (Short d name of GOD-of-miraculous)... Pariwo bi eni ti team e score (Short like d person his team has score a biggest goal) Tani eni naa t'o gba Blackberry Bold-5 lowo mi (tell GOD dat, who ever collected my BB Bold 5 4rm mi) t'o wa gbe Nokia 3310 lemi lowo (and replace it with Nokia 3310) Ina Olorun oooo! Jo owo naa ki o si fi Blackberry Porche ropo... (let d Fire-of-GOD heat/burn d person and replace it with BB Porche) Lolz ADURA (oya Prayer) Lolz...
I don interpret ram 4 una o, bcos I no wan sell my padi wey no sabi Yoruba wella
u sure say na wetin u talk u dey interpret so?....I don dey suspect u ooo.....I knw say 1 person no speak language cum dey interpret at d same time
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 29-05-2013 06:18 AM (10 years ago) | Hero