Naija Legend

Date: 14-06-2009 11:06 pm (14 years ago) | Author: Onyekachi
[1] 2
- at 14-06-2009 11:06 PM (14 years ago)
(m)
Whom do u think is the true Nigerian legend? Your opinion counts

Posted: at 14-06-2009 11:06 PM (14 years ago) | Upcoming
- sandie at 14-06-2009 11:14 PM (14 years ago)
(f)
Pls ask me again

Posted: at 14-06-2009 11:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 14-06-2009 11:17 PM (14 years ago)
(m)
*yawns* goodness gracious...sleep dey catch me, nd i need a massage



why u come r's forum con dey talk wetin go give me hiccups for dream?

Posted: at 14-06-2009 11:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sandie at 14-06-2009 11:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:17 PM
*yawns* goodness gracious...sleep dey catch me, nd i need a massage



why u come r's forum con dey talk wetin go give me hiccups for dream?

Hehehe..

So without a massage u can't sleep huh

Posted: at 14-06-2009 11:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 14-06-2009 11:28 PM (14 years ago)
(m)
D Person don romance me before? Ehn Poster

Posted: at 14-06-2009 11:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 14-06-2009 11:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:25 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:17 PM
*yawns* goodness gracious...sleep dey catch me, nd i need a massage



why u come r's forum con dey talk wetin go give me hiccups for dream?

Hehehe..

So without a massage u can't sleep huh

emmmmm, no be dat other massage i dey talk abt oooo...i no know where u mind don travel go, bring am back ooo  Grin Grin

i just need a massage, maybe u can help me out  Grin, if ur husbi go allow u sha, no be by force

Posted: at 14-06-2009 11:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sandie at 14-06-2009 11:42 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:29 PM
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:25 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:17 PM
*yawns* goodness gracious...sleep dey catch me, nd i need a massage



why u come r's forum con dey talk wetin go give me hiccups for dream?

Hehehe..

So without a massage u can't sleep huh

emmmmm, no be dat other massage i dey talk abt oooo...i no know where u mind don travel go, bring am back ooo  Grin Grin

i just need a massage, maybe u can help me out  Grin, if ur husbi go allow u sha, no be by force
Chei... my mind didnt go anywhere o... innocent gurl like me no dey think bad things na Cheesy i'm too pure!! And i'm not a cheerful giver o Cheesy
Anyway if my husband see us i go tell am say we dey talk about 1.2 million witches wey dey warri

Posted: at 14-06-2009 11:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 14-06-2009 11:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:42 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:29 PM
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:25 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:17 PM
*yawns* goodness gracious...sleep dey catch me, nd i need a massage



why u come r's forum con dey talk wetin go give me hiccups for dream?

Hehehe..

So without a massage u can't sleep huh

emmmmm, no be dat other massage i dey talk abt oooo...i no know where u mind don travel go, bring am back ooo  Grin Grin

i just need a massage, maybe u can help me out  Grin, if ur husbi go allow u sha, no be by force
Chei... my mind didnt go anywhere o... innocent gurl like me no dey think bad things na Cheesy i'm too pure!! And i'm not a cheerful giver o Cheesy
Anyway if my husband see us i go tell am say we dey talk about 1.2 million witches wey dey warri

hahahahahahahhahahaaahahhhahahahah....ok oooooo

Posted: at 14-06-2009 11:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 15-06-2009 12:05 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:42 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:29 PM
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:25 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:17 PM
*yawns* goodness gracious...sleep dey catch me, nd i need a massage



why u come r's forum con dey talk wetin go give me hiccups for dream?

Hehehe..

So without a massage u can't sleep huh

emmmmm, no be dat other massage i dey talk abt oooo...i no know where u mind don travel go, bring am back ooo  Grin Grin

i just need a massage, maybe u can help me out  Grin, if ur husbi go allow u sha, no be by force
Chei... my mind didnt go anywhere o... innocent gurl like me no dey think bad things na Cheesy i'm too pure!! And i'm not a cheerful giver o Cheesy
Anyway if my husband see us i go tell am say we dey talk about 1.2 million witches wey dey warri

Wetin Warri do yu sef Huh?Huh?

Posted: at 15-06-2009 12:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sandie at 15-06-2009 12:12 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 15-06-2009 12:05 AM
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:42 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:29 PM
Quote from: sandie on 14-06-2009 11:25 PM
Quote from: Toks-E on 14-06-2009 11:17 PM
*yawns* goodness gracious...sleep dey catch me, nd i need a massage



why u come r's forum con dey talk wetin go give me hiccups for dream?

Hehehe..

So without a massage u can't sleep huh

emmmmm, no be dat other massage i dey talk abt oooo...i no know where u mind don travel go, bring am back ooo  Grin Grin

i just need a massage, maybe u can help me out  Grin, if ur husbi go allow u sha, no be by force
Chei... my mind didnt go anywhere o... innocent gurl like me no dey think bad things na Cheesy i'm too pure!! And i'm not a cheerful giver o Cheesy
Anyway if my husband see us i go tell am say we dey talk about 1.2 million witches wey dey warri

Wetin Warri do yu sef Huh?Huh?
Hehehe d same thing wey do u

Posted: at 15-06-2009 12:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 15-06-2009 12:17 AM (14 years ago)
(m)
Yu go Wound ooooo

Posted: at 15-06-2009 12:17 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- shanique at 15-06-2009 12:40 AM (14 years ago)
(f)
yawns

Posted: at 15-06-2009 12:40 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- chik2005 at 15-06-2009 12:41 AM (14 years ago)
(m)
i thinks the legend should be Gen.Sani Abacha,lol
Posted: at 15-06-2009 12:41 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- shanique at 15-06-2009 12:46 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: shanique on 15-06-2009 12:40 AM
yawns

Posted: at 15-06-2009 12:46 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Recoverd at 15-06-2009 01:49 AM (14 years ago)
(f)
Red cap chief
Posted: at 15-06-2009 01:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 15-06-2009 02:04 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 14-06-2009 11:28 PM
D Person don romance me before? Ehn Poster
so after all d preparations to change ur pics....u ended up wit ur pants on ya head...
Posted: at 15-06-2009 02:04 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 15-06-2009 02:35 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 15-06-2009 02:04 AM
Quote from: Kennee on 14-06-2009 11:28 PM
D Person don romance me before? Ehn Poster
so after all d preparations to change ur pics....u ended up wit ur pants on ya head...


hahhahahahahahhaha......... Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

heheheheheehhehe

Posted: at 15-06-2009 02:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- redcapchief at 15-06-2009 04:24 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Recoverd on 15-06-2009 01:49 AM
Red cap chief

God bless u.
Posted: at 15-06-2009 04:24 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- osaomo at 15-06-2009 09:24 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 15-06-2009 02:04 AM
Quote from: Kennee on 14-06-2009 11:28 PM
D Person don romance me before? Ehn Poster
so after all d preparations to change ur pics....u ended up wit ur pants on ya head...



 Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 15-06-2009 09:24 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- myragonza at 15-06-2009 09:26 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: redcapchief on 14-06-2009 11:06 PM
Whom do u think is the true Nigerian legend? Your opinion counts



Chief ODENIBU

Posted: at 15-06-2009 09:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2