Nigerian (Warri / Pidgin) Slangs and Their Meanings (Page 16)

Date: 19-06-2009 8:53 am (15 years ago) | Author: METRIX
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 33
- METRIX at 6-07-2009 04:37 PM (15 years ago)
(m)
pally,wetin dey ground?

Posted: at 6-07-2009 04:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 6-07-2009 04:41 PM (15 years ago)
(m)
ground? answer "me where went u since morning"?

Posted: at 6-07-2009 04:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DonSassy at 6-07-2009 04:44 PM (15 years ago)
(m)
U yan wit oyibo 4 here again go colect o! wetin self? na only una go kians?
Posted: at 6-07-2009 04:44 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 6-07-2009 04:45 PM (15 years ago)
(m)
weytin this one dey yan??

Posted: at 6-07-2009 04:45 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- METRIX at 6-07-2009 04:47 PM (15 years ago)
(m)
old boy,am con.. Huh?=fuzd

Posted: at 6-07-2009 04:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 6-07-2009 04:48 PM (15 years ago)
(m)
pallys i dey hail una o!

Posted: at 6-07-2009 04:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 6-07-2009 04:49 PM (15 years ago)
(m)
yes ooooo

Posted: at 6-07-2009 04:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 6-07-2009 04:55 PM (15 years ago)
(m)
no b lie we dey answer ur hailing

Posted: at 6-07-2009 04:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 6-07-2009 05:00 PM (15 years ago)
(m)
jolly how parole..i hop say dem no gbege u un2 say 1thing 1thing...if dem try am,just show dem ur logo..1time!

nofin DID u..let dem know..i just dey arrange some  kind thngz u know na..."man got2b buzy like beez"

Posted: at 6-07-2009 05:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DonSassy at 6-07-2009 05:01 PM (15 years ago)
(m)
Every I hail o! I just de para wit dem wen dey yan oyibo. I no dey feel dem at al
Posted: at 6-07-2009 05:01 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 6-07-2009 05:06 PM (15 years ago)
(m)
bros welcome u neva c anyfin u go para wound ursef if u no take time

Posted: at 6-07-2009 05:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 6-07-2009 05:12 PM (15 years ago)
(m)

Quote from: DonSassy on  6-07-2009 05:01 PM
Every I hail o! I just de para wit dem wen dey yan oyibo. I no dey feel dem at al

bros...try blend...dis ur grammer no go wth hw flow...try relate ok

we r one

Posted: at 6-07-2009 05:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 6-07-2009 05:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: enjoyment on  6-07-2009 05:06 PM
bros welcome u neva c anyfin u go para wound ursef if u no take time

my guy eyez don red..i beg turn it 2 blue..cool down...lets watch hm again Cool Cool Cool

Posted: at 6-07-2009 05:14 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 6-07-2009 05:18 PM (15 years ago)
(m)
ti omode oba gba ni eror oma gbani ...u know na

lets watch him(((:

Posted: at 6-07-2009 05:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 6-07-2009 05:25 PM (15 years ago)
(m)
abi ooooo

Posted: at 6-07-2009 05:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 6-07-2009 06:13 PM (15 years ago)
(m)
Passing

Posted: at 6-07-2009 06:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 6-07-2009 06:21 PM (15 years ago)
(m)
U go pay devel oooo

Posted: at 6-07-2009 06:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 6-07-2009 06:27 PM (15 years ago)
(m)
Na we be the tax force now

Posted: at 6-07-2009 06:27 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 6-07-2009 06:31 PM (15 years ago)
(m)
yes oooooo
if dem do anyhow dem go c anyhow

Posted: at 6-07-2009 06:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 6-07-2009 06:34 PM (15 years ago)
(m)
shar sharp

Posted: at 6-07-2009 06:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 33

Featured Discussions