Nigerian (Warri / Pidgin) Slangs and Their Meanings (Page 5)

Date: 19-06-2009 8:53 am (14 years ago) | Author: METRIX
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 33
- Aarelomo at 26-06-2009 06:26 PM (14 years ago)
(m)
GONGO ASO or KUTUPU AWU----Problem go happen
Posted: at 26-06-2009 06:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- chigozie4u at 26-06-2009 06:29 PM (14 years ago)
(m)
slang never finsihoooooooo. na for A.B.A wey u go get dem all
 Grin
Posted: at 26-06-2009 06:29 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- chigozie4u at 26-06-2009 06:32 PM (14 years ago)
(m)
THEY DON TIDY ME-------------they have taken everything that i have
JUST DEY GINGER MY SWAGGA------------keep on supporting me
Posted: at 26-06-2009 06:32 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Phil2 at 26-06-2009 06:43 PM (14 years ago)
(m)
  Grin  Cool  Cool  Grin
Posted: at 26-06-2009 06:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- superg at 26-06-2009 07:20 PM (14 years ago)
(f)
my bonk
my crip
you no reach
i don jogodo
D man don finish naija slangs
Posted: at 26-06-2009 07:20 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- superg at 26-06-2009 07:32 PM (14 years ago)
(f)
my domain
na you get urself
my ogba
odudu tuai tuai
Posted: at 26-06-2009 07:32 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- superg at 26-06-2009 07:52 PM (14 years ago)
(f)
telephone without no wire
Aproko manager
suo
carry go na bad market
you no join
eke don show
i dey kankpe
my blood dey hot
i dey verse
hi don red
you don reck
you don wale
Posted: at 26-06-2009 07:52 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- biamblinks at 26-06-2009 08:13 PM (14 years ago)
(m)
Aro dat thing ( Pass That Thing)
Posted: at 26-06-2009 08:13 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- fjoeaug at 26-06-2009 10:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: d_man on 24-06-2009 12:45 PM
Quote from: fjoeaug on 23-06-2009 10:29 PM
@ d_man; u just mixed d slangs with ur native language ...........nawa ooooooooo
hahaha..fyoung..person fit bite ee tongue 4 dis ur name oo!..na chinese?
Nyway..Na slang n as languages plenty for 9ja na so them plenty n different from state to state city to city!
Derived from pigin/broken/bad english and formulated to spice up communication according to as it fits
so e even if e mix with native language..all join nofin dey happen..u dey feel me so?..hehehe

Yan opata/yan dust/mis yan =====> talkin out of point/making no sense
popsi/oldboi/pale/oldman/pelee====> dad
mumsi/oldwoman/meleee ======>mum


na japaneese
anyway nothing do u cos u wrote ''slangs'' and i saw naitive lang............was just trying to clear d settings Wink Wink Wink Wink Cool Cool Cool
Posted: at 26-06-2009 10:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- pharmD at 26-06-2009 11:58 PM (14 years ago)
(m)
na sooooooooooo carry go
Posted: at 26-06-2009 11:58 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- stepho at 27-06-2009 02:05 AM (14 years ago)
(f)
my area.......my neighbourhood
make we go wak........go nd eat
no dey yarn opiororo......dont talk off point
i dey hustle....im a prostitute
i dey h...im hungry
any yeye na lightening........well if u mess up they will treat ur mess up
make we go dat side/corner.......lets go to screw
no dey sample urself...stop showing ur self
i go treat ur phyuk up/mess up...well u will get messed up
i get mouth......popular or well know
yellow fever....police
gbeke...police
yarn......talk
i no send am......i dont care for
no dey do anyhow...behave urself
no spoil my makossa wit ur blues....dont mess me up
no put sand sand 4 ma garri.......dont mess me up
no be 4 ma mouth u go hear say governor mess 4 house of assembly.....dont quote me/i dint tell u
na u sabi.....dats left up to u

more r coming......
Posted: at 27-06-2009 02:05 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- stepho at 27-06-2009 02:06 AM (14 years ago)
(f)
my area.......my neighbourhood
make we go wak........go nd eat
no dey yarn opiororo......dont talk off point
i dey hustle....im a prostitute
i dey h...im hungry
any yeye na lightening........well if u mess up they will treat ur mess up
make we go dat side/corner.......lets go to screw
no dey sample urself...stop showing ur self
i go treat ur phyuk up/mess up...well u will get messed up
i get mouth......popular or well know
yellow fever....police
gbeke...police
yarn......talk
i no send am......i dont care for
no dey do anyhow...behave urself
no spoil my makossa wit ur blues....dont mess me up
no put sand sand 4 ma garri.......dont mess me up
no be 4 ma mouth u go hear say governor mess 4 house of assembly.....dont quote me/i dint tell u
na u sabi.....dats left up to u
i don clear her doubt........had sex wit her




Posted: at 27-06-2009 02:06 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- METRIX at 27-06-2009 07:43 AM (14 years ago)
(m)
Goodmornind all....


lapy.....................................................laptop

chinco..................................................chaina phone

ghana must go......................................bag use in syphoning govmnt money-:)

pemi pada,owo nromi(yoruba)................NOKIA 3310(1st set of fone)

otapiapia.............................................mosquito killer

bigboy.................................................young n rich

bigman................................................young n rich/old n rich

chairman..............................................he might be poor/rich (used for hailing)

yahoo boys..........................................internet fraudster

maga...................................................victimizd by yahoo boyz

nothing do u.........................................u are in order

BRB...

Posted: at 27-06-2009 07:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 12:21 PM (14 years ago)
(m)
Good morning bros how ur 9t?
no kain, nofin do us just dey jolly dey go

Posted: at 27-06-2009 12:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- saintlearnray at 27-06-2009 12:49 PM (14 years ago)
(m)
who know the meaning of "4KASIBE"
Posted: at 27-06-2009 12:49 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 01:19 PM (14 years ago)
(m)
4KASIBE? hmmmmmmmmmmmmmmmmmm,i will be back...wait am coming

Posted: at 27-06-2009 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- black_samurai at 27-06-2009 01:55 PM (14 years ago)
(m)
I no dey look uche face......... I don't give a f**k!

Posted: at 27-06-2009 01:55 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 27-06-2009 02:12 PM (14 years ago)
(m)
shelle===hide

Posted: at 27-06-2009 02:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- swagga at 27-06-2009 03:43 PM (14 years ago)
(f)
4KASIBE- BREAK IN THERE LOLZ

WAYO- A DUPE

KI LO N SHELE / WETIN DEY HAPPEN- WOTZ HAPPENING

KOLO-MADNESS

U MISS ROAD- TO LOOSE YOURSELF, DIRECTION, SAYIN D WRONG THING AT WRONG TIME OR TO WRONG PERSON

WAHALA DEY O - THERES TROUBLE

O FE GBA FOTI- U WAN 2 GET SLAPPED

MA LO GBEMU O/ POKE NOSE- DONT WRONGLY INTERFERE

CHILLAX/ PERCHIL- CALM DOWN/HOLD UR HORSES

were- madperson

chikilla- babes/ babe

Posted: at 27-06-2009 03:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- slasha009ja at 27-06-2009 05:01 PM (14 years ago)
(m)
sckolopi = chiks
kasa = final
swak = eat
fliex = enjoy
Posted: at 27-06-2009 05:01 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 33