Nigerian (Warri / Pidgin) Slangs and Their Meanings (Page 7)

Date: 19-06-2009 8:53 am (14 years ago) | Author: METRIX
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 33
- METRIX at 29-06-2009 05:34 PM (14 years ago)
(m)
enjoyment...y i no c u 2day?well c u 2moro.
signing out...

Posted: at 29-06-2009 05:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- doncobra at 29-06-2009 07:26 PM (14 years ago)
(m)
wot about dis one......Ngbangban. 
Posted: at 29-06-2009 07:26 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- d_man at 29-06-2009 07:42 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: superg on 26-06-2009 07:20 PM
my bonk
my crip
you no reach
i don jogodo
D man don finish naija slangs
u kno d game plan na. Grin
i dey feel u die
e no hard to know original na..u no unda stand?...u 2 much abeg..*gimmie five*
Quote from: fjoeaug on 26-06-2009 10:34 PM
Quote from: d_man on 24-06-2009 12:45 PM
Quote from: fjoeaug on 23-06-2009 10:29 PM
@ d_man; u just mixed d slangs with ur native language ...........nawa ooooooooo
hahaha..fyoung..person fit bite ee tongue 4 dis ur name oo!..na chinese?
Nyway..Na slang n as languages plenty for 9ja na so them plenty n different from state to state city to city!
Derived from pigin/broken/bad english and formulated to spice up communication according to as it fits
so e even if e mix with native language..all join nofin dey happen..u dey feel me so?..hehehe

Yan opata/yan dust/mis yan =====> talkin out of point/making no sense
popsi/oldboi/pale/oldman/pelee====> dad
mumsi/oldwoman/meleee ======>mum


na japaneese
anyway nothing do u cos u wrote ''slangs'' and i saw naitive lang............was just trying to clear d settings Wink Wink Wink Wink Cool Cool Cool
no b only d setting u go clear..
u need to reset d full mata..u dey feel me?
i wan no hw japaneese babe come take sabi flow pigin like dis..
abeg flow me hw u take get d code

Quote from: enjoyment on 27-06-2009 07:37 PM
omoni mavoh o dei efian, jomahooto, emo e warri e Uk vei US mavoh? we dey hold our own side strong 4 heren nofin do us d only tin be say obakpororo don kpef last week following dat dat gbege wen men dey pull for areaooooooo,

AREA!!! stand well, mudia gan...
Ayyyy!! see dem see dem dem don show ..dem go scata here na..
Bgege children dem dey  kira  naim una dey quick show face
make una mentain o!..say akpos don kpie?.. wich kian kasala come b dis one again na?..who kpuff am?
mehn if na so naim b say pipo go delete plenty o,,dem dey mad!!?
e don bizo b dat na..e goooo reeeeed 4 pipo head ..make dem no wori!
Area!!...Nofin do u jor!!..No mata d weight of elepahant e no fit cos earthquate na onli waka e go waka!!

Posted: at 29-06-2009 07:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- d_man at 29-06-2009 07:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: METRIX on 29-06-2009 05:34 PM
enjoyment...y i no c u 2day?well c u 2moro.
signing out...
Guy were u dey go?
Na so u dey quick crash..abi u get shows wen u wan go tidy?

Posted: at 29-06-2009 07:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princesser2love at 29-06-2009 08:35 PM (14 years ago)
(f)
i think all of una kojusapo
Posted: at 29-06-2009 08:35 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 29-06-2009 09:06 PM (14 years ago)
(m)
All my bro/sis in d house i don miss una die, i just go tidy some tins to all d Area seven gunshooooot
Quote from: METRIX on 29-06-2009 05:34 PM
enjoyment...y i no c u 2day?well c u 2moro.
signing out...
for una, notin do una... 1 love...

Posted: at 29-06-2009 09:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 29-06-2009 09:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: d_man on 29-06-2009 07:45 PM
Quote from: METRIX on 29-06-2009 05:34 PM
enjoyment...y i no c u 2day?well c u 2moro.
signing out...
Guy were u dey go?
Na so u dey quick crash..abi u get shows wen u wan go tidy?

dman! my main man!

i dey catch ur vibez..nothin do u...i just go arrange something un2 1thn 1thn.

me no fit crash early like sick baby na...i full ground.
*shock me knuckle n feel alright*
notin do us.
BIGUP!


[attachment deleted by admin]

Posted: at 29-06-2009 09:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 30-06-2009 04:11 AM (14 years ago)
(m)
Hey pple..........remember 2 drop ya slangs whn u show .

or be like say slangs don finish o.

ok,nothing do us

am coming back wth MoRe.
Cool Cool

[attachment deleted by admin]

Posted: at 30-06-2009 04:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- METRIX at 30-06-2009 04:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: doncobra on 29-06-2009 07:26 PM
wot about dis one......Ngbangban. 

bros Ngbangba is d igbo version of GONGO ASO Grin

Pipo, i beg if i lie,make una quote me.
Huh? Huh?

[attachment deleted by admin]

Posted: at 30-06-2009 04:17 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 30-06-2009 11:55 AM (14 years ago)
(m)
Bro How is d morning?Hope u no shayo last 9t, bcus all d kparaga joint don strick 4 my area say Govt dey move make shift building, i don tayaaaaaaaaaaaaaa, i just enter 1 small oder joint dem dey charge die,dem price dey brekete lik wettin i no knw oooo. just continue dey enjoy, dey jolly dey goooooooooooooooooooooooooo.
KPOKO....

Posted: at 30-06-2009 11:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 30-06-2009 01:11 PM (14 years ago)
(m)
Kpelebe====small hot drink
sheelle=====take off

Posted: at 30-06-2009 01:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 30-06-2009 01:54 PM (14 years ago)
(m)
Gundumi

Posted: at 30-06-2009 01:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ktalent at 30-06-2009 02:19 PM (14 years ago)
(f)
Hmm...

Posted: at 30-06-2009 02:19 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 30-06-2009 02:34 PM (14 years ago)
(m)
Gundumi na wetin teeco?
hmm

Posted: at 30-06-2009 02:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 30-06-2009 02:42 PM (14 years ago)
(m)
Person wey get over size Head like your own that's GUNDUMI

Posted: at 30-06-2009 02:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 30-06-2009 02:46 PM (14 years ago)
(m)
hahahahaaaaaaaaaaaaaaaaa,
i go die oooooooooooooooo
enjoyment get oversize head....
na brain full am

Posted: at 30-06-2009 02:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 30-06-2009 03:36 PM (14 years ago)
(m)
hehehehehe even your pikin

Posted: at 30-06-2009 03:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- METRIX at 30-06-2009 04:11 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: teeco on 30-06-2009 02:42 PM
Person wey get over size Head like your own that's GUNDUMI

teeco,na my friend u dey yarb so?

no try am o,bcos many many good good thngs na him dey him brain o.

"kp d fire burning!"


[attachment deleted by admin]

Posted: at 30-06-2009 04:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 30-06-2009 04:15 PM (14 years ago)
(m)
sorry sir. but your wan tell me  him no know the meaning of GUMDIMI???

Posted: at 30-06-2009 04:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- METRIX at 30-06-2009 04:25 PM (14 years ago)
(m)
catapult==================>g-string pant

oye(yoruba)=================>A/C

Nkiruka(igbo)=================>big Bosom  but small ass

Azuka(igbo)==================>big ass but small Bosom

double decker==================>big &mighty buttocks

owanbe(yoruba)==================>party

brb.........


[attachment deleted by admin]

Posted: at 30-06-2009 04:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 33