francischi at 2-09-2013 08:28 PM (11 years ago) (m) shit bull
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 2-09-2013 08:28 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 3-09-2013 05:39 AM (11 years ago) (m) Na wa for all this kain shiitings
2.0. Posted: at 3-09-2013 05:39 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
see dem spreading shit any hw..yeye pple
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-09-2013 03:46 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 4-09-2013 06:24 AM (11 years ago) (m)
2.0. Posted: at 4-09-2013 06:24 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 4-09-2013 12:20 PM (11 years ago) (f) see dem spreading sh*t any hw..yeye pple
where dem? Posted: at 4-09-2013 12:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where dem?
do u nid molue windscreen?......u no dey see dis pple above wey dey share shit any hw like say na dinner??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-09-2013 12:31 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 5-09-2013 10:02 AM (11 years ago) (f) thank God i no talk shit Posted: at 5-09-2013 10:02 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
thank God i no talk sh*t
u sure??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-09-2013 02:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 5-09-2013 03:02 PM (11 years ago) (f) u hear shit for my mouth Posted: at 5-09-2013 03:02 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 5-09-2013 03:41 PM (11 years ago) (f) u don mention am 2 times now Posted: at 5-09-2013 03:41 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 5-09-2013 03:42 PM (11 years ago) (f) do u nid molue windscreen?......u no dey see dis pple above wey dey share sh*t any hw like say na dinner??
molue windscreen no sharp like 4D Posted: at 5-09-2013 03:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
To be honest, the man is totally right Posted: at 5-09-2013 05:35 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
u hear sh*t for my mouth
no dey take kweshion ansar kweshion......,by the way na whu dey talk am since?.. no be u??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 5-09-2013 09:24 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
NEWHUMOUR at 6-09-2013 10:21 AM (11 years ago) (m) sh*t sh*t sh*t / una well so Posted: at 6-09-2013 10:21 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
rakelly at 6-09-2013 10:57 AM (11 years ago) (f) i will never say shit Posted: at 6-09-2013 10:57 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 6-09-2013 12:52 PM (11 years ago) (f) there u go again. anybody wey talk shit again, we go put am inside shit Posted: at 6-09-2013 12:52 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 6-09-2013 01:25 PM (11 years ago) (f) thank God bcos me no fit talk shit here Posted: at 6-09-2013 01:25 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 6-09-2013 02:28 PM (11 years ago) (f) abeg, jossy bring d bucket full of shit, make we sink rakelly inside Posted: at 6-09-2013 02:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 6-09-2013 04:18 PM (11 years ago) (f) haba! for shit? abeg i no talk shit na. Posted: at 6-09-2013 04:18 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
abeg, jossy bring d bucket full of sh*t, make we sink rakelly inside
I no dey near dat thing wey u talk now....but I go give u bucket make u go put her there
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-09-2013 07:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |