PB4? PLS JOIN IN THIS AMUSEMENT (Page 13)

Date: 15-08-2013 3:10 pm (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16 17
- jossy4reall at 26-12-2013 09:17 AM (11 years ago)
(m)
alabi na u naa....who else e fit be

Posted: at 26-12-2013 09:17 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 26-12-2013 12:11 PM (11 years ago)
(f)
i sure say u just smoke finish. yeye boy
Posted: at 26-12-2013 12:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 26-12-2013 04:49 PM (11 years ago)
(m)
I still dey search for the one wey u smoke remain.....wia u kip am sef?

Posted: at 26-12-2013 04:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 26-12-2013 06:27 PM (11 years ago)
(f)
person wey dey smoke dey smoke am remain? ds jossy, na wa 4 u ooo. ds ur kain deception don take anoda mode. Thank God say i sharp. person go see monkey, jossy go say na dog
Posted: at 26-12-2013 06:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 26-12-2013 06:34 PM (11 years ago)
(m)
alabi u mean say u dey smoke dat big wrap finish at once?....no wonder wey sometimes u go dey speak in tongue

Posted: at 26-12-2013 06:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2013 12:06 AM (11 years ago)
(m)
God go let me catch two of una for where una dey smoke una bush one day Angry
E go be like film trick for una vace

Posted: at 27-12-2013 12:06 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 27-12-2013 06:45 AM (11 years ago)
(f)
no mind alabi
na she the only weed woman so far
Posted: at 27-12-2013 06:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 27-12-2013 08:52 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2013 12:06 AM
God go let me catch two of una for where una dey smoke una bush one day Angry
E go be like film trick for una vace

wetin u dey go find for dat bush sef?

Posted: at 27-12-2013 08:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 27-12-2013 09:17 AM (11 years ago)
(f)
jossy, u dey ask am, u mean say u no no? na dia expert & rakelly dey live naa
Posted: at 27-12-2013 09:17 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 27-12-2013 09:29 AM (11 years ago)
(m)
oohh,,so u too know all dis while...so na for dia house u dey go smoke since?..wetin again una dey for dia house?,,tell me everything no talk lie

Posted: at 27-12-2013 09:29 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2013 06:36 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 27-12-2013 06:45 AM
no mind alabi
na she the only weed woman so far
i know
Thats y i dey warn two of them, i no say make dem no smoke their weed but if they smoke am finish may dey no dey carry the smoke for mouth con dey blow am here na that one dey vex me Angry

Posted: at 27-12-2013 06:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 27-12-2013 10:09 PM (11 years ago)
(f)
d 3 of una ~ jossy, expert & rakelly no reach make i beat. una 2 small. make una go plenty come. yeye boys & girl
Posted: at 27-12-2013 10:09 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 28-12-2013 06:52 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 27-12-2013 10:09 PM
d 3 of una ~ jossy, expert & rakelly no reach make i beat. una 2 small. make una go plenty come. yeye boys & girl

alabi make u try beat only dat small expert 1st naa,,,,u see him dey talk say u dey smoke finish come carry d smoke for mouth dey blow am as u dey waka for road

Posted: at 28-12-2013 06:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 28-12-2013 10:06 AM (11 years ago)
(f)
make una no dare me ooo. una no go beg me? i go vex oo
Posted: at 28-12-2013 10:06 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 28-12-2013 10:27 AM (11 years ago)
(m)
vex come meet me for >>> lincoln hotel , room 204 . i dey dia unclad for bed dey wait Cool
Posted: at 28-12-2013 10:27 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 28-12-2013 05:32 PM (11 years ago)
(f)
i pity u. as small as u r, na woman u dey want evrytime, u won send ursef 2 early grave? oya wear ur boxer make u cover dat small tn. yeye boy (i no no wetin jossy dey teach u sef)
Posted: at 28-12-2013 05:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 28-12-2013 05:38 PM (11 years ago)
(m)
na u dey teach am everything wey he know bcuz na u dey carry am for back dey go back yard go smoke...u no know say he dey watch every step wey u dey make

Posted: at 28-12-2013 05:38 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 28-12-2013 06:00 PM (11 years ago)
(f)
jossy, y u won blame me 4 ur protege 's misdemeanor? me & u grow up 2geda?
Posted: at 28-12-2013 06:00 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 28-12-2013 06:03 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 28-12-2013 05:32 PM
i pity u. as small as u r, na woman u dey want evrytime, u won send ursef 2 early grave? oya wear ur boxer make u cover dat small tn. yeye boy (i no no wetin jossy dey teach u sef)
na jossy dey push am to come meet u anytime den dey together dey smoke

Posted: at 28-12-2013 06:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 28-12-2013 08:58 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 28-12-2013 06:00 PM
jossy, y u won blame me 4 ur protege 's misdemeanor? me & u grow up 2geda?

time don reach wen we go do dat boy interview....make him explain himself well

Posted: at 28-12-2013 08:58 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 10 11 12 [13] 14 15 16 17

Featured Discussions