
abeg make una help me ask wetin dat fowl do am
Posted: at | |
![]() abeg make una help me ask wetin dat fowl do am You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
na francischi b dis na.. abi i no dey see well?... am very sure jare. y u con dey lie now? no b dis fowl u put 4 plate wt garri & 4 cubes of sugar dey invite me & expertbright? abi u don change identity? kai, na wa 4 u oo Reply
| |||||
no be the fowl be this .. this one na another one ... emejuru too get long throat .. that one we i invite una no reach am Replyna em mk em wan catch this one by all means You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
who de see ur face.. hid dat thin jorr ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: francischi on 21-08-2013 02:37 PM no be the fowl be this .. this one na another one ... emejuru too get long throat .. that one we i invite una no reach am i still insist say na u na em mk em wan catch this one by all means
| |||||
e don teey ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 21-08-2013 03:10 PM i still insist say na u den na de beginning of ur yeye be dat You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
but waitooo.... francischi u just dey thief fowl any hw these dayzoooo Replyd oda day u just roasted fowl abi na parboiled u put for plate.....now u don dey pursue anoda fowl.....u no dey see beta thingz wey u go thief?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Lyk say no b u b dat Reply
| |||||
Quote from: stephen153 on 22-08-2013 03:42 AM I see u re following my footsteps (Signs that you will soon have common sense) Signs that una two get common yeye sense Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: francischi on 21-08-2013 08:01 PM den na de beginning of ur yeye be dat u must b drunk
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na wao Reply
| |||||
una well done o / una don use Replyuna yeye comot my babe for bed dis time wey conji don hold me ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
smelling Reply![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 22-08-2013 11:06 AM signs that you neva wan get common sense signs that ur common sense na yeye sense Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
make dem kukumo change dıs sıte to p o r n sıte for ona Replyweda ona eyes go clear ıf ona knw say na P by 4 naıl remaın ona nıka ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot