emejuru why naaa

Date: 21-08-2013 2:25 pm (10 years ago) | Author: Saint-marie
[1] 2 3 4 5
- at 21-08-2013 02:25 PM (10 years ago)
(m)




















abeg make una help me ask  wetin dat fowl do am


Posted: at 21-08-2013 02:25 PM (10 years ago) | Hero
- alabi22 at 21-08-2013 02:33 PM (10 years ago)
(f)
na francischi b dis na.. abi i no dey see well?... am very sure jare. y u con dey lie now? no b dis fowl u put 4 plate wt garri & 4 cubes of sugar dey invite me & expertbright? abi u don change identity? kai, na wa 4 u oo
Posted: at 21-08-2013 02:33 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 21-08-2013 02:37 PM (10 years ago)
(m)
no  be the fowl be this .. this one na another one ... emejuru too get long throat .. that one we i invite una no reach am
na em mk em wan catch this one by all means

Posted: at 21-08-2013 02:37 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 21-08-2013 02:52 PM (10 years ago)
(m)
eyaaaaa

Posted: at 21-08-2013 02:52 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 21-08-2013 02:58 PM (10 years ago)
(m)
Angry Angry

Posted: at 21-08-2013 02:58 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 21-08-2013 03:01 PM (10 years ago)
(m)
who de see ur face.. hid dat thin jorr

Posted: at 21-08-2013 03:01 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-08-2013 03:10 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 21-08-2013 02:37 PM
no  be the fowl be this .. this one na another one ... emejuru too get long throat .. that one we i invite una no reach am
na em mk em wan catch this one by all means
i still insist say na u
Posted: at 21-08-2013 03:10 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 21-08-2013 06:11 PM (10 years ago)
(m)
e don teey

Posted: at 21-08-2013 06:11 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 21-08-2013 08:01 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 21-08-2013 03:10 PM
i still insist say na u
den na de beginning of ur yeye be dat

Posted: at 21-08-2013 08:01 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-08-2013 09:44 PM (10 years ago)
(m)
but waitooo.... francischi u just dey thief fowl any hw these dayzoooo
d oda day u just roasted fowl abi na parboiled u put for plate.....now u don dey pursue anoda fowl.....u no dey see beta thingz wey u go thief??

Posted: at 21-08-2013 09:44 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- enoisang at 22-08-2013 01:07 AM (10 years ago)
(m)
Lyk say no b u b dat
Posted: at 22-08-2013 01:07 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 22-08-2013 07:50 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 22-08-2013 03:42 AM
I see u re following my footsteps
(Signs that you will soon have common sense)

Signs that una two get common yeye sense

Posted: at 22-08-2013 07:50 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 22-08-2013 11:58 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 21-08-2013 08:01 PM
den na de beginning of ur yeye be dat
u must b drunk
Posted: at 22-08-2013 11:58 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 22-08-2013 03:30 PM (10 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-08-2013 03:30 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 22-08-2013 03:43 PM (10 years ago)
(m)
na wao
Posted: at 22-08-2013 03:43 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Google123 at 22-08-2013 03:57 PM (10 years ago)
(m)
una well done o / una don use
una yeye comot my babe for bed
dis time wey conji don hold me Embarrassed
Posted: at 22-08-2013 03:57 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- ANELEEVEREST at 22-08-2013 04:41 PM (10 years ago)
(m)
 Shocked Shocked
Posted: at 22-08-2013 04:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Google123 at 22-08-2013 06:02 PM (10 years ago)
(m)
 smelling  Lips Sealed
Posted: at 22-08-2013 06:02 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 22-08-2013 06:53 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 22-08-2013 11:06 AM
signs that you neva wan get common sense

signs that ur common sense na yeye sense

Posted: at 22-08-2013 06:53 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-08-2013 09:29 PM (10 years ago)
(m)
make dem kukumo change dıs sıte to p o r n sıte for ona
weda ona eyes go clear ıf ona knw say na P by 4 naıl remaın ona nıka  Sad

Posted: at 22-08-2013 09:29 PM (10 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 5