WEEKEND ADVICE (Page 9)

Date: 31-08-2013 3:36 pm (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 ... 6 7 8 [9] 10 11
- rakelly at 4-10-2013 02:34 PM (11 years ago)
(f)
yes ke
Posted: at 4-10-2013 02:34 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 4-10-2013 05:05 PM (11 years ago)
(m)
thank God its Friday

Posted: at 4-10-2013 05:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-10-2013 11:15 AM (11 years ago)
(f)
swear say today na friday
Posted: at 7-10-2013 11:15 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 7-10-2013 12:01 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  3-10-2013 05:28 PM
every body don dey speak in tongue...etin happen
oti ya were ni
Pal, nobody dey speak in tongue. na una - urself, francischi & rakelly
start am wey una dey nack igbo language
Posted: at 7-10-2013 12:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 7-10-2013 12:04 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: francischi on  3-10-2013 06:05 PM
thoi hyuiu  thiue tiuu h r uty y
ihyiet egnuet f yetyw euie  tetw tut e
wty e
gteiut  ettyev  tuw  eyie w eti w weuw

na my language
4 wia? abeg, make una tell dis Orlu boy make him go clean dat thing wey he write above
Posted: at 7-10-2013 12:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 7-10-2013 12:16 PM (11 years ago)
(f)
na him language be that
Posted: at 7-10-2013 12:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 7-10-2013 02:09 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  7-10-2013 11:15 AM
swear say today na friday
na mistake ,, na monday i wan talk

Posted: at 7-10-2013 02:09 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 7-10-2013 02:10 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  7-10-2013 12:04 PM
4 wia? abeg, make una tell dis Orlu boy make him go clean dat thing wey he write above
no make noise .. na incantation be dat

Posted: at 7-10-2013 02:10 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 7-10-2013 02:10 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  7-10-2013 12:16 PM
na him language be that
  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes  heeei

Posted: at 7-10-2013 02:10 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-10-2013 02:46 PM (11 years ago)
(f)
na so na
Posted: at 7-10-2013 02:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-10-2013 03:36 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  7-10-2013 12:01 PM
Pal, nobody dey speak in tongue. na una - urself, francischi & rakelly
start am wey una dey nack igbo language

if una dey speak yoruba,, I no get problem with dat...but if una speak in tongue na wahala for us

Posted: at 7-10-2013 03:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-10-2013 03:44 PM (11 years ago)
(f)
shei i no follow sha?
Posted: at 7-10-2013 03:44 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-10-2013 04:09 PM (11 years ago)
(m)
u be dia leader

Posted: at 7-10-2013 04:09 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-10-2013 04:13 PM (11 years ago)
(f)
u wan vomit ba?
Posted: at 7-10-2013 04:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-10-2013 04:26 PM (11 years ago)
(m)
shey na wetin I chop I go vomit?

Posted: at 7-10-2013 04:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-10-2013 04:35 PM (11 years ago)
(f)
na satan go follow u now
Posted: at 7-10-2013 04:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 7-10-2013 04:40 PM (11 years ago)
(m)
he dey live ur house,,I kno dat

Posted: at 7-10-2013 04:40 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 7-10-2013 05:21 PM (11 years ago)
(m)
Thank God somebody later acommodate the idiot  Undecided

Posted: at 7-10-2013 05:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 8-10-2013 10:52 AM (11 years ago)
(f)
small smaller smallest
big bigger biggest
good gooder goodest
bad badder baddest
Posted: at 8-10-2013 10:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 8-10-2013 02:36 PM (11 years ago)
(m)
u be d baddest girl of Naijapals

Posted: at 8-10-2013 02:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11

Featured Discussions