ANTIVIRUS (Page 5)

Date: 11-09-2013 9:38 am (11 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 3 4 [5] 6 7 8
- ExpertTbright at 8-10-2013 11:16 PM (11 years ago)
(m)
Agagu abi wetin be ur surname   Roll Eyes
Den say na u go wash cloth u dey laff with ynash wey u think say mouth
U no get sense o  Roll Eyes

Posted: at 8-10-2013 11:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 8-10-2013 11:28 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  8-10-2013 04:34 PM
how u go tell Alabi make em wash plate wen Ajanni de there ??
i no blame you at all oooo
black bingo
na for the food your own brain dey na
you dey waka on it
Posted: at 8-10-2013 11:28 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 9-10-2013 11:28 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  8-10-2013 11:16 PM
Agagu abi wetin be ur surname   Roll Eyes
Den say na u go wash cloth u dey laff with ynash wey u think say mouth
U no get sense o  Roll Eyes
oya go wash toilet
u wey de fear message pass
Posted: at 9-10-2013 11:28 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 9-10-2013 11:28 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on  8-10-2013 11:28 PM
i no blame you at all oooo
black bingo
na for the food your own brain dey na
you dey waka on it
no vex
Posted: at 9-10-2013 11:28 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-10-2013 11:33 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  8-10-2013 11:28 PM
i no blame you at all oooo
black bingo
na for the food your own brain dey na
you dey waka on it
u don pass to wash plate ? no be ur mate de work for mama Amala shop?

Posted: at 9-10-2013 11:33 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 9-10-2013 11:44 AM (11 years ago)
(f)
but na house we dey
no be mama amala shop
Posted: at 9-10-2013 11:44 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-10-2013 11:55 AM (11 years ago)
(m)
na example i de give am, why u like to de spoil dat monkey

Posted: at 9-10-2013 11:55 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 9-10-2013 12:24 PM (11 years ago)
(f)
in no dey fear message
Posted: at 9-10-2013 12:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-10-2013 03:24 PM (11 years ago)
(m)
Virus

Posted: at 9-10-2013 03:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 9-10-2013 03:49 PM (11 years ago)
(f)
anti
Posted: at 9-10-2013 03:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-10-2013 03:55 PM (11 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 9-10-2013 03:55 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-10-2013 05:20 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  9-10-2013 11:55 AM
na example i de give am, why u like to de spoil dat monkey
Grin u no well at all ooooo

Posted: at 9-10-2013 05:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-10-2013 05:21 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  9-10-2013 11:28 AM
oya go wash toilet
u wey de fear message pass
where water dey  Roll Eyes

Posted: at 9-10-2013 05:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-10-2013 05:23 PM (11 years ago)
(m)
na today u de enter this house ?

Posted: at 9-10-2013 05:23 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-10-2013 05:28 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  9-10-2013 05:23 PM
na today u de enter this house ?
come as from today, u dey hear me  Roll Eyes
Anything wey dey no call you to if u dare put ur mouth again
Na hell u go sleep that day  Angry

Posted: at 9-10-2013 05:28 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 9-10-2013 07:09 PM (11 years ago)
(m)
u knw say u de make noise baa?

Posted: at 9-10-2013 07:09 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-10-2013 08:00 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: francischi on  9-10-2013 07:09 PM
u knw say u de make noise baa?
i no dey folo dis laff o  Roll Eyes
U 4get say i be chief ba?

Posted: at 9-10-2013 08:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-10-2013 08:02 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes i c

Posted: at 9-10-2013 08:02 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 9-10-2013 08:03 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  9-10-2013 08:00 PM
i no dey folo dis laff o  Roll Eyes
U 4get say i be chief ba?
sharrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrrap who make you chief ?

Posted: at 9-10-2013 08:03 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-10-2013 08:05 PM (11 years ago)
(m)
Cheif of irobo land  Roll Eyes
U sure say u well?

Posted: at 9-10-2013 08:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8

Featured Discussions