Federal Government Suspends Dana Air License Again (Page 3)

Date: 07-10-2013 9:38 am (11 years ago) | Author: Olusola Agbaje
1 2 [3]
- cosmos68 at 8-10-2013 04:53 PM (11 years ago)
(m)
Hahahahaha laugh wan kill me but na dos Government officials wen plan dis deal go die dis tym cuz we don sab wetin una dey do der abeg Dear ...Na or wetin dem call you go gv dem der right n collect ur Certificate bak .But i warn you e don do 4 u nah stop all dis ur kills mak ppl kn suspect youooo say una company dey Occultic oooo cuz e don dey 2much 4 una ....
Posted: at 8-10-2013 04:53 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- MayorKingz at 9-10-2013 01:28 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  7-10-2013 10:04 AM
make we hear word....within a month time dem go collect money from them and give back the license to start operating and killing people again
Na the tin.
Posted: at 9-10-2013 01:28 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions