15. 78% of Nigerian Universities rely heavily on part-time and visiting lecturers. 16. 88% of Nigerian Universities have under-qualified Academics 17. 90% of Nigerian Universities are bottom-heavy (with junior lecturers forming large chunk of the workforce) 18. Only 2% of Nigerian Universities attract expatriate lecturers, over 80% of Ghanian Universities attract same 19. 89% of Nigerian Universities have ‘closed’ (homogeneous staff – in terms of ethno-cultural background) 20. Based on the available data, there are 37,504 Academics in Nigerian Public Universities 21. 83% of the lecturers in Nigerian universities are male while 17% are female. 22. 23,030 (61.0%) of the lecturers are employed in Federal universities while 14,474 (39.0%) teach in State Universities. - See more at: http://houseretailnews.blogspot.com/2013/10/for-those-who-do-not-understand-why.html#sthash.VtZDSLJf.dpuf
Posted: at 10-10-2013 03:19 PM (11 years ago) | Upcoming
seyishey at 10-10-2013 03:40 PM (11 years ago) (f)
yet dey are paid salaries abi......we students come dey suffer for house abi!!!!! particularly d gals, most of dem don get belle!!! una dey yarn rubbish...i beg me wan resume schl ooo!!! y una no ask dem wey dey teach us now!! no b d same struggle dey pass tru!! una cum dey talk non sense!!! e be lik say una wan go hell fire abi...infact una dey go hell fire
Posted: at 10-10-2013 03:40 PM (11 years ago) | Newbie
Dis is d reason why Nigeria is still surfring from development in every area. Dat d lecturers during there time receive lectures in d swam does not mean they should not stand up for what is right. Dis is the time for CHANGE.
Posted: at 10-10-2013 04:42 PM (11 years ago) | Newbie
nobleladyG at 10-10-2013 05:07 PM (11 years ago) (f)
Naija is flooded with schools. Its better 4 govt to improve immensely on National open university. It will help both them and students a lot. Here in SA they ve standard schools but they r just few yet Ppl don't seek admission like in Nigeria
I am D Best of my Kind!LoVE mE!
Posted: at 10-10-2013 05:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Onyibochukwu at 10-10-2013 05:29 PM (11 years ago) (m)
Quote from: seyishey on 10-10-2013 03:40 PM
yet dey are paid salaries abi......we students come dey suffer for house abi!!!!! particularly d gals, most of dem don get belle!!! una dey yarn rubbish...i beg me wan resume schl ooo!!! y una no ask dem wey dey teach us now!! no b d same struggle dey pass tru!! una cum dey talk non sense!!! e be lik say una wan go hell fire abi...infact una dey go hell fire
No mind dem as if asuu go collect the money and put all those things in place, dem no even mention their salary wey dem want collect!
Posted: at 10-10-2013 05:29 PM (11 years ago) | Upcoming
theplace at 10-10-2013 06:55 PM (11 years ago) (f)
Na becos say dem see am say our resent predident dey listen and he is not a volent man na mak dem dey form no resumption..if na wen baba OBJ who get dis stupid ASUU time.? ASUU are now fighting FO̶̷̩̥̊͡Я there pocket. We don tire to stay house oh ASUU
Posted: at 10-10-2013 06:55 PM (11 years ago) | Newbie