Posted: at | |
| |||||
See this clown Reply![]() ![]()
| |||||
Thank God for the ministry of Make-up, ReplyIf not......even poor man no go look your face.
| |||||
Nothing wey men no go see or hear. Imagine dis ugly thing self dey talk. no worry time dey come u go look for stone in d name of man to msrry u no go see. If I dey lie ask Tonto Dike. Reply
| |||||
I no blame her jare poverty no be good thing... Reply
| |||||
Dats her own opinion which I think she has rite to. So why are all u immature men here critizing her. Jt like everybody set goal for his or herself so she is doing. Some ladies will cum and lie dat a GOD fearing man is who they want but am a woman to be sincere wit un have we ask ourselves why d high rate of divorce dis days. If a woman is richer than her husband, hmmmm dat man has turn to toy or house boy fro dat woman. No respect again. Empress kn say if she rich past d guy, she no go respect am dats why she nade comment. Reply
| |||||
Stay there and wait til 38 father go mary that. Will be name soon Reply
| |||||
Na u sabi Reply
| |||||
may God forgive, she's too ugly for the rich Reply
| |||||
she's ugly though Reply![]()
| |||||
Quote from: emekaeneh on 15-11-2013 09:58 PM Sorry for the poor .even big eye self dey select. Eneh say so via nokia 3310 hahahahahahahahaha abi o brother, imagine big eyes and large mouth......they look for rich man.....who suppose dey beg for any available man... .... . ![]()
| |||||
Why not she make her own money Reply
| |||||
CHEI UR FATHER ReplyNO BE DIS GIRL WEY TIMAYA phyuk AND DUMPED COMPLAININ SAY SHE GET BODY ODOUR AND SHE SMELLS NA IM DEY CHOOSE HUSBAND IF DEM USE U DO IYAWO SAARA I GO REJECT U IDIOT Dr Prince ken,omoba Ijebuode
| |||||
Quote from: DrSoba on 16-11-2013 05:32 AM Nothing wey men no go see or hear. Imagine dis ugly thing self dey talk. no worry time dey come u go look for stone in d name of man to msrry u no go see. If I dey lie ask Tonto Dike. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Nawaho ReplyI AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
even this ugly thing ? msheeew, rich men will just phyuk u and dump you Reply![]()
| |||||
were she talk say she no dey miss Timaya ReplyOnapu ndi iro,ihe ruru oha1.
| |||||
she never serious yet Reply
| |||||
As one thinketh so he or she is .dats her mind Reply
| |||||
Quote from: winace on 16-11-2013 06:26 AM Dats her own opinion which I think she has rite to. So why are all u immature men here critizing her. Jt like everybody set goal for his or herself so she is doing. Some ladies will cum and lie dat a GOD fearing man is who they want but am a woman to be sincere wit un have we ask ourselves why d high rate of divorce dis days. If a woman is richer than her husband, hmmmm dat man has turn to toy or house boy fro dat woman. No respect again. Empress kn say if she rich past d guy, she no go respect am dats why she nade comment. THAT IS WHY AFRICAN LADIES,ESPECIALLY THE ONES FROM WEST AFRICA , ALWAYS FALL A VITIM ,THAT MEANS SHE IS LOOKING FOR MONEY TO LOVE,NOT TO LOVE FOR OTHER REASONS AND SETTLE DOWN IN MARRIAGE ,WHAT ABOUT SHE FIND A RICH MAN AND UNFORTUNATELY BECOME POOR,THEN SHE LL ABANDON THE MAN AND LOOK FOR OTHER RICH MAN,BUT ITS STILL NOT ALL RICH MAN CAN MAKE A WOMAN HAPPY.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot