Short but very funny. I cn't help laffin

Date: 21-11-2013 12:27 am (10 years ago) | Author: Erejuwa omonuwa
[1] 2
- at 21-11-2013 12:27 AM (10 years ago)
(m)
In a biology class..
Teacher:- what do we call a baby lizard??.
Omonuwa:- Lizzy baby!


Click and Like our Paqe


Posted: at 21-11-2013 12:27 AM (10 years ago) | Upcoming
- zeigbo at 21-11-2013 12:50 AM (10 years ago)
(m)
Huh na joke?

Posted: at 21-11-2013 12:50 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 21-11-2013 10:09 AM (10 years ago)
(m)
poster dem don tear u slap b4 wey be say ur eyes go dey see only lizard in darkness?

Posted: at 21-11-2013 10:09 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 21-11-2013 03:13 PM (10 years ago)
(m)
Poster u don craze finish

Posted: at 21-11-2013 03:13 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-11-2013 04:32 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 21-11-2013 10:09 AM
poster dem don tear u slap b4 wey be say ur eyes go dey see only lizard in darkness?
hehehehhehehe. wetin make u go underground?
Posted: at 21-11-2013 04:32 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 21-11-2013 04:39 PM (10 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 21-11-2013 04:39 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-11-2013 08:43 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 21-11-2013 04:32 PM
hehehehhehehe. wetin make u go underground?

na dia I dey get network now

Posted: at 21-11-2013 08:43 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Erejuwa at 21-11-2013 10:12 PM (10 years ago)
(m)
 Lips Sealed Wetin i wan talk...? G0D save me..

Posted: at 21-11-2013 10:12 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 22-11-2013 01:35 AM (10 years ago)
(m)
Abeg no talk again the wan wey u talk dey turn my bele

Posted: at 22-11-2013 01:35 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 22-11-2013 07:40 AM (10 years ago)
(f)
hehehehehehe una funny ooo
@erejuwa~ yes o. u nid God's help.  ds pb4 wey don dey every wia tey tey
@jossy~ u sure say no b winch network b dat?
@zeigbo~ ask expert weda na ogogoro or shepke u nid 4 dat ur turning belle
Posted: at 22-11-2013 07:40 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 22-11-2013 09:38 AM (10 years ago)
(f)
i don land
Posted: at 22-11-2013 09:38 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-11-2013 01:03 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 22-11-2013 07:40 AM
hehehehehehe una funny ooo
@erejuwa~ yes o. u nid God's help.  ds pb4 wey don dey every wia tey tey
@jossy~ u sure say no b winch network b dat?
@zeigbo~ ask expert weda na ogogoro or shepke u nid 4 dat ur turning belle
y zeigbo go ask me?
I resemble shekpe dealer?

Posted: at 22-11-2013 01:03 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 22-11-2013 02:23 PM (10 years ago)
(f)
i won help am 4 d bele wey e say dey turn am. but since i no get d medicine, i say make e ask u. i do bad tn ne?
Posted: at 22-11-2013 02:23 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 22-11-2013 03:37 PM (10 years ago)
(f)
MBA
Posted: at 22-11-2013 03:37 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-11-2013 03:44 PM (10 years ago)
(m)
Who host the cup  Roll Eyes

Posted: at 22-11-2013 03:44 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-11-2013 03:45 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 22-11-2013 02:23 PM
i won help am 4 d bele wey e say dey turn am. but since i no get d medicine, i say make e ask u. i do bad tn ne?
dis is so awful mehn  Sad

Posted: at 22-11-2013 03:45 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 22-11-2013 04:45 PM (10 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-11-2013 04:45 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-11-2013 10:54 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 22-11-2013 03:45 PM
dis is so awful mehn  Sad
oyinbo
Posted: at 23-11-2013 10:54 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- koliano4me at 23-11-2013 02:22 PM (10 years ago)
(m)
Chai.......c human brain Grin
Posted: at 23-11-2013 02:22 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 23-11-2013 04:12 PM (10 years ago)
(m)
Hw e be

Posted: at 23-11-2013 04:12 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2