alabi22 at 27-12-2013 10:14 PM (11 years ago) (f) jossy, con carry ur pipe Posted: at 27-12-2013 10:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 28-12-2013 05:51 AM (11 years ago) (m) Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 06:25 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 28-12-2013 10:14 AM (11 years ago) (f) see as smoke dey comot 4 jossy head. i say con carry ur pipe u dey look. Posted: at 28-12-2013 10:14 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Aalladinn at 28-12-2013 10:23 AM (11 years ago) (m) which pipe b dat  d 1 wey dey under or where Posted: at 28-12-2013 10:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
see as smoke dey comot 4 jossy head. i say con carry ur pipe u dey look.
na dr Aalladinn get d pipe not me
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 12:18 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
which pipe b dat  d 1 wey dey under or where ask it ooo...and let her know say na u get d property
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 12:22 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 28-12-2013 02:03 PM (11 years ago) (m) sh*t full ur head , i neva do anytin since i don marry dat yeye girl. mayb na u dey jigijigi nd she dey born for me //// i just dey wonder y her 16 kids all resemble u Posted: at 28-12-2013 02:03 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 28-12-2013 02:17 PM (11 years ago) (m) Posted: at 28-12-2013 02:17 PM (11 years ago) | Grande Master | |
Reply |
alabi22 at 28-12-2013 04:46 PM (11 years ago) (f) which pipe b dat  d 1 wey dey under or where Posted: at 28-12-2013 04:46 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sh*t full ur head , i neva do anytin since i don marry dat yeye girl. mayb na u dey jigijigi nd she dey born for me //// i just dey wonder y her 16 kids all resemble u  come dis boy take ya timeooo...u dey grind camphor come mix am with weed b4 u smoke??...no let me dismantle u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 05:20 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 28-12-2013 05:45 PM (11 years ago) (f) grind camphor con mix wt igbo 2 smoke? e won chop crase b dat. lolz Posted: at 28-12-2013 05:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dis one wey he dey do so,,, crase no beta pass am?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 05:49 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Lookn those who are talking from esperience
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 28-12-2013 05:50 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 28-12-2013 06:07 PM (11 years ago) (f) u b number one on d list Posted: at 28-12-2013 06:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hehe see me see trouble na. Na from alabi mouth n jossy i go first hear that kind combination of smoking wey fela no fit combine together as he smoke reach b4 he dead Alabi n Jossy the weedest pple in the world
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 28-12-2013 06:39 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Hehe see me see trouble na. Na from alabi mouth n jossy i go first hear that kind combination of smoking wey fela no fit combine together as he smoke reach b4 he dead Alabi n Jossy the weedest pple in the world
I kno wen u dey talk and wen weed dey talk....dr say anytime wey u talk like dis make I know say na weed dey talk...ur going back to yaba left
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 08:44 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 29-12-2013 09:40 AM (11 years ago) (f) no mind expert jare Posted: at 29-12-2013 09:40 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 29-12-2013 01:10 PM (11 years ago) (m) Reply |
Aalladinn at 29-12-2013 09:14 PM (11 years ago) (m) y una dey fight una self na??? yeye fc Posted: at 29-12-2013 09:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |