what is your favourite nigerian proverb and what does it mean to you!!!!! (Page 21)

Date: 31-07-2009 7:04 pm (14 years ago) | Author: Nosa
1 ... 18 19 20 [21] 22
- enc4life at 1-04-2010 09:42 PM (14 years ago)
(m)
person wen wan dash u coat,u go first luk d one wen he wear
Posted: at 1-04-2010 09:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 1-04-2010 09:43 PM (14 years ago)
(m)
monkey no fine bt him mama like am
Posted: at 1-04-2010 09:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 1-04-2010 09:44 PM (14 years ago)
(m)
notin wen eye go si cry BLOOD
Posted: at 1-04-2010 09:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 1-04-2010 09:48 PM (14 years ago)
(m)
the thing wey small pikin dey stretch neck to see while standing, na for bench na him elder don see am already
Posted: at 1-04-2010 09:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 1-04-2010 09:49 PM (14 years ago)
(m)
notin wen eye go si cry BLOOD
Posted: at 1-04-2010 09:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 1-04-2010 09:50 PM (14 years ago)
(m)
the patient dog.......na hunger go kill am trowey
Posted: at 1-04-2010 09:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 1-04-2010 09:51 PM (14 years ago)
(m)
dog wey dey go astray, no fit ever hear the hunter whistle lai lai
Posted: at 1-04-2010 09:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 1-04-2010 09:54 PM (14 years ago)
(m)
MY 9JA PPLE,d tin full mouth throway,bt i got 2 quit 4now,

na person wen neva si WAR b4 dey take am sing music
Posted: at 1-04-2010 09:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 1-04-2010 10:02 PM (14 years ago)
(m)
lol, true talk
Posted: at 1-04-2010 10:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 1-04-2010 10:22 PM (14 years ago)
(m)
guy, you don try
Posted: at 1-04-2010 10:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 1-04-2010 10:26 PM (14 years ago)
(m)
enc, 3 gbosa for you
Posted: at 1-04-2010 10:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:24 PM (14 years ago)
(m)
b4 corn come world fowl don dey chop
Posted: at 2-04-2010 02:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:28 PM (14 years ago)
(m)
for everi tin,fly must alwayz support shit
Posted: at 2-04-2010 02:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:30 PM (14 years ago)
(m)
na God create cocoanut still giv am water wen e go drink
Posted: at 2-04-2010 02:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:32 PM (14 years ago)
(m)
person wen use Holy water drink medicine don drink over dose
Posted: at 2-04-2010 02:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:33 PM (14 years ago)
(m)
if lion come out other small animals go go for hiddin
Posted: at 2-04-2010 02:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:37 PM (14 years ago)
(m)
if u si an old wman e go b like say dem no follow pay her dowry
Posted: at 2-04-2010 02:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:38 PM (14 years ago)
(m)
if road gud dem go pass am twice
Posted: at 2-04-2010 02:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:43 PM (14 years ago)
(m)
if tailor spoil cloth e go say  na d latest design*(i dedicate dis 2 9ja politicians)
Posted: at 2-04-2010 02:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enc4life at 2-04-2010 02:50 PM (14 years ago)
(m)
NP i get to sign out,bt i still dey lik dele - COME dey luk lik lukumon Grin Grin Grin





Shit money no dey SMELL
Posted: at 2-04-2010 02:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 18 19 20 [21] 22